395px

En mi mente

Danicberry

On my mind

Yee
Oh no no no

Danicberry yeah
Fa fa fa fa faaa na na
Onye eze

On my mind
On my mind
No be lie
No be lie
Yeah

If I tell you say na you wey dey for my mind
You know what I'm saying is true girl mi I no dey lie
Baby come make we mingle
You live me baby girl I go single
You tell me wetin wey you wan do girl
Kiss me I no go talk oh
Wetin wey you give me make I chop oh
Come make we mingle
You live me baby girl I go single
Tell me wetin wey you wan do girl
Kiss me I no go talk oh
Wetin wey you give me make I chop oh

You're on my mind
You're on my mind
No be lie
E no be lie (oh na na na)
Girl you're on my mind
You're on my mind
You're on my mind
You dey mi mind
You dey mi mind (yeah yeah yeah)

Bad fine girl
Tell me where you come from
Brown skin girl, (wo) would you tell me where you come from
Girl you know you gwarn
Nice sweet girl eh eh I know you come from ghana
You fine pass rihanna and fresh pass banana
My juliana
She say she dey like my matter
She come from ghana
Fine pass rihanna
Fresh pass banana ah
My juliana

You're on my mind
You're on my mind
No be lie
E no be lie (oh na na na)
Girl you're on my mind
You're on my mind
You're on my mind
You dey mi mind
You dey mi mind (yeah yeah yeah)

I fit to die I fit to die for your love
I don dey craze I done dey crazy for your love
Igbakalam ishie
Biko biko please
Come and gimme kiss
Make I feel ease
Inna my you get the keys
I dey beg you please
Anam ayo gi biko

She dey tell me say eh eh
Say she dey like my matter
Say she dey come from ghana
Fine pass rihanna
A fine girl from ghana
Oh na na na na na na

You're on my mind
You're on my mind
No be lie
E no be lie (oh na na na)
Girl you're on my mind
You're on my mind
You're on my mind
You dey mi mind

I dey beg you biko
I dey beg you I dey beg you please ooh oh
I dey beg you don't go
I dey beg you I dey beg you please ooh oh
Eh oh

En mi mente

Sí
Oh no no no

Danicberry sí
Fa fa fa fa faaa na na
Onye eze

En mi mente
En mi mente
No es mentira
No es mentira
Sí

Si te digo que eres tú la que está en mi mente
Sabes que lo que digo es verdad, chica, no miento
Bebé, ven, hagamos algo
Si me dejas, chica, me quedo soltero
Dime qué quieres hacer, chica
Bésame, no diré nada
Lo que me das, quiero probar
Ven, hagamos algo
Si me dejas, chica, me quedo soltero
Dime qué quieres hacer, chica
Bésame, no diré nada
Lo que me das, quiero probar

Estás en mi mente
Estás en mi mente
No es mentira
No es mentira (oh na na na)
Chica, estás en mi mente
Estás en mi mente
Estás en mi mente
Estás en mi mente
Estás en mi mente (sí sí sí)

Chica buena
Dime de dónde eres
Chica de piel morena, (wo) ¿me dirías de dónde eres?
Chica, sabes que estás bien
Linda chica dulce, eh eh, sé que eres de Ghana
Eres más linda que Rihanna y más fresca que un plátano
Mi Juliana
Ella dice que le gusta mi estilo
Ella viene de Ghana
Más linda que Rihanna
Más fresca que un plátano, ah
Mi Juliana

Estás en mi mente
Estás en mi mente
No es mentira
No es mentira (oh na na na)
Chica, estás en mi mente
Estás en mi mente
Estás en mi mente
Estás en mi mente
Estás en mi mente (sí sí sí)

Puedo morir, puedo morir por tu amor
Estoy loco, estoy loco por tu amor
Igbakalam ishie
Por favor, por favor
Ven y dame un beso
Déjame sentirme bien
En mi corazón tienes las llaves
Te lo pido, por favor
Anam ayo gi biko

Ella me dice que eh eh
Que le gusta mi estilo
Que viene de Ghana
Más linda que Rihanna
Una chica linda de Ghana
Oh na na na na na na

Estás en mi mente
Estás en mi mente
No es mentira
No es mentira (oh na na na)
Chica, estás en mi mente
Estás en mi mente
Estás en mi mente
Estás en mi mente

Te lo pido, por favor
Te lo pido, te lo pido, por favor, oh oh
Te lo pido, no te vayas
Te lo pido, te lo pido, por favor, oh oh
Eh oh

Escrita por: daniel obiakor