E PAIN ME
Pain me oh, e pain me oh
She come my life, come carry my heart run over
E pain me oh, e pain me oh oh
Wetin I no do for you?
Wetin I no do for you?
Shey you promise say you no go let me go
And last night you told me that it's all over
E pain me oh, e pain me oh
But I wan dey for you (aje)
Walk beside you (aje)
And I wan dey by you (aje)
To call you my boo
I wan dey for you (aje)
Walk beside you (aje)
And I wan dey by you (aje)
To call you my boo
Baby no be so
No leave mе go
No leave me go
(Sah)
Baby no bе so
No leave me go (oh)
No leave me go
High on my bed I'm just rolling over
E pain me oh, e pain me oh
You come dey chop life when I dey sober
E pain me oh, e pain me oh oh
Wetin I no do for you?
Wetin I no do for you?
Shey you promise say you no go let me go?
And last night you told me that it's all over
E pain me oh, e pain me oh
I wan dey for you (aje)
Walk beside you (aje)
And I wan dey by you (aje)
To call you my boo
But I wan dey for you (aje)
Walk beside you (aje)
And I wan dey by you (aje)
To call you my boo
Baby no be so
No leave me go
No leave me go
(Sah)
Baby no be so
No leave me go
No leave me go
(Sah)
Baby no be so
No leave me go
No leave me go
(Sah)
Baby no be so
No leave me go (oh)
No leave me go
And it hurts me
Pain me oh, it hurts me oh
She came into my life, took my heart and ran away
It hurts me oh, it hurts me oh oh
What haven't I done for you?
What haven't I done for you?
Did you promise not to let me go?
And last night you told me it's all over
It hurts me oh, it hurts me oh
But I want to be with you (wealth)
Walk beside you (wealth)
And I want to be with you (wealth)
To call you my boo
I want to be with you (wealth)
Walk beside you (wealth)
And I want to be with you (wealth)
To call you my boo
Baby, don't be like this
Don't leave me
Don't leave me
(Sah)
Baby, don't be like this
Don't leave me (oh)
Don't leave me
High on my bed, I'm just rolling over
It hurts me oh, it hurts me oh
You're enjoying life while I'm sober
It hurts me oh, it hurts me oh oh
What haven't I done for you?
What haven't I done for you?
Did you promise not to let me go?
And last night you told me it's all over
It hurts me oh, it hurts me oh
I want to be with you (wealth)
Walk beside you (wealth)
And I want to be with you (wealth)
To call you my boo
But I want to be with you (wealth)
Walk beside you (wealth)
And I want to be with you (wealth)
To call you my boo
Baby, don't be like this
Don't leave me
Don't leave me
(Sah)
Baby, don't be like this
Don't leave me
Don't leave me
(Sah)
Baby, don't be like this
Don't leave me
Don't leave me
(Sah)
Baby, don't be like this
Don't leave me (oh)
Don't leave me