395px

Fia

Davido

Fia

Fia, fia
Dance make I dance
Give me love, make I love (I do)
Make no other one above (haba)
(Danm Fresh on the beat)

Shawty want a million dollar (shekpe)
Say make I wire, wire
Turn me to under cover, oh (maga oh)
She say all her friends are (friends are)
Living la vida loca (loca)
Dey form Yemi my lover, oh, ah

Ye
You for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger (you for dey)
I for die for you, oh, eh
But you say: If you no get money, hide your face
I hide my face
Make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say make I put one hand for fia
(Fia, fia, burn dem)
I go put hand for fia, oh
E no mean say if you say make I put one leg for fia
(Fia, fia burn dem)
I go put leg for fia, oh

Dance make I dance
Give me love, make I love (I do)
Make no other one above (haba)
Dance make I dance
Give me love, make I love (I do)
Make no other one above (haba)

Shukura ki lo ko si o, eh
Shuku Sheka, aya shoemaker (oh ye)
Caroline, save your drama
I don't need it, go dey soap opera, oh
Hola, hola, Mr.Olopa
I'm not here to cause wahala
Hello, diva, save your drama
You don't need me in your soap opera

Ye
You for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger (you for dey)
I for die for you, oh, eh
But you say: If you no get money, hide your face
I hide my face
Make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say make I put one hand for fia
(Fia, fia, burn dem)
I go put hand for fia, oh
E no mean say if you say make I put one leg for fia
(Fia, fia burn dem)
I go put leg for fia, oh

Dance make I dance
Give me love, make I love (I do)
Make no other one above (haba)
Dance make I dance
Give me love, make I love (I do)
Make no other one above (haba)

Ye
You for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger (you for dey)
I for die for you, oh, eh
But you say: If you no get money, hide your face
I hide my face
Make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say make I put one hand for fia
(Fia, fia, burn dem)
I go put hand for fia, oh
E no mean say if you say make I put one leg for fia
(Fia, fia burn dem)
I go put leg for fia, oh

Fia

¡Ay, ay!
Bailar, hacer que yo baile
Dame amor, hazme amar (lo hago)
No hagas otro encima (haba)
(Maldita sea, fresco al ritmo)

Shawty quiere un millón de dólares (shekpe)
Digo que hago un cable, un cable
Conviérteme en un encubierto, oh (maga oh)
Ella dice que todos sus amigos son (sus amigos son)
Vivir la vida loca (loca)
Son de Yemi, mi amante, oh, ah

S.M
Tú por ti por mí (tú por ti)
Cuando el niño tiene hambre (tú por él)
Yo moriría por ti, oh, eh
Pero tú dices: Si no consigues dinero, esconde tu cara
Escondo mi cara
Haz que otro hombre corra mi carrera
Te amo no significa decirlo si dices hazlo pongo una mano por fia
(Fia, fia, quemalos)
Voy a poner la mano por fia, oh
Y no quiero decir si dices haz que ponga una pierna para fia
(Fia, fia quemalos)
Voy a ponerle pierna a la fia, oh

Bailar, hacer que yo baile
Dame amor, hazme amar (lo hago)
No hagas otro encima (haba)
Bailar, hacer que yo baile
Dame amor, hazme amar (lo hago)
No hagas otro encima (haba)

Shukura ki lo ko si o, eh
Shuku Sheka, aya zapatero (oh sí)
Caroline, ahorra tu drama
No lo necesito, vete a la telenovela, oh
Hola, hola, señor Olopa
No estoy aquí para causar problemas
Hola diva, guarda tu drama
No me necesitas en tu telenovela

Escrita por: