395px

Fia

Davido

Fia

Fia, fia
Dance make I dance
Give me love, make I love (I do)
Make no other one above (haba)
(Danm Fresh on the beat)

Shawty want a million dollar (shekpe)
Say make I wire, wire
Turn me to under cover, oh (maga oh)
She say all her friends are (friends are)
Living la vida loca (loca)
Dey form Yemi my lover, oh, ah

Ye
You for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger (you for dey)
I for die for you, oh, eh
But you say: If you no get money, hide your face
I hide my face
Make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say make I put one hand for fia
(Fia, fia, burn dem)
I go put hand for fia, oh
E no mean say if you say make I put one leg for fia
(Fia, fia burn dem)
I go put leg for fia, oh

Dance make I dance
Give me love, make I love (I do)
Make no other one above (haba)
Dance make I dance
Give me love, make I love (I do)
Make no other one above (haba)

Shukura ki lo ko si o, eh
Shuku Sheka, aya shoemaker (oh ye)
Caroline, save your drama
I don't need it, go dey soap opera, oh
Hola, hola, Mr.Olopa
I'm not here to cause wahala
Hello, diva, save your drama
You don't need me in your soap opera

Ye
You for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger (you for dey)
I for die for you, oh, eh
But you say: If you no get money, hide your face
I hide my face
Make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say make I put one hand for fia
(Fia, fia, burn dem)
I go put hand for fia, oh
E no mean say if you say make I put one leg for fia
(Fia, fia burn dem)
I go put leg for fia, oh

Dance make I dance
Give me love, make I love (I do)
Make no other one above (haba)
Dance make I dance
Give me love, make I love (I do)
Make no other one above (haba)

Ye
You for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger (you for dey)
I for die for you, oh, eh
But you say: If you no get money, hide your face
I hide my face
Make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say make I put one hand for fia
(Fia, fia, burn dem)
I go put hand for fia, oh
E no mean say if you say make I put one leg for fia
(Fia, fia burn dem)
I go put leg for fia, oh

Fia

Fia, fia
Danse fais-moi danser
Donne-moi de l'amour, fais-moi aimer (je le fais)
N'en fais pas d'autre ci-dessus (haba)
(Danm Fresh sur le rythme)

Shawty veut un million de dollars (shekpe)
Dis, je fais un câble, un câble
Mets-moi à couvert, oh (maga oh)
Elle dit que tous ses amis sont (ses amis sont)
Vivre la vie loca (loca)
Ils viennent de Yemi, mon amoureux, oh, ah

Vous
Tu es pour moi (tu es pour moi)
Quand le garçon a faim (tu es là)
Je mourrais pour toi, oh, eh
Mais vous dites : Si vous n'obtenez pas d'argent, cachez votre visage
Je cache mon visage
Faire courir un autre homme dans ma course
Je t'aime, je ne veux pas dire que si tu dis ça, je mets une main pour toi
(Fia, fia, brûlez-les)
Je vais mettre la main pour fia, oh
E ne veut pas dire que si tu dis fais-moi mettre une jambe pour fia
(Fia, fia brûle-les)
Je vais mettre la jambe pour fia, oh

Danse fais-moi danser
Donne-moi de l'amour, fais-moi aimer (je le fais)
N'en fais pas d'autre ci-dessus (haba)
Danse fais-moi danser
Donne-moi de l'amour, fais-moi aimer (je le fais)
N'en fais pas d'autre ci-dessus (haba)

Shukura ki lo ko si o, eh
Shuku Sheka, aya cordonnier (oh ouais)
Caroline, garde ton drame
Je n'en ai pas besoin, ça va être un feuilleton, oh
Bonjour, bonjour, Monsieur Olopa
Je ne suis pas ici pour causer du tort
Bonjour, diva, garde ton drame
Tu n'as pas besoin de moi dans ton feuilleton

Escrita por: