395px

LCND

Davido

LCND

Make I tell you something, life is not fair
Lost many of my guys
But, I thank God I still dey here, oh, yeah
And, I know say you dey watch me from up there
I no go lie say e weak me
But, I stay strong and I stay fit
(Stro'-o'-ng)

I just wan flex this life oh
Before I leave this life oh-ayy
Kos'omo na, mo ma j'aye (j'aye lo, mo ma j'aye mi)
I go double the bag oh, if I hear say I slack oh-ayy
Kos'omo na, t'emi ye mi, t'emi ye mi

Legends can never die (oh weh, oh weh)
Shooting up for the stars (oh weh, oh weh)
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die (oh weh, oh weh)
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die (oh weh, oh weh)

I get many things wey I want to talk about oh (want to talk about)
Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk (mouth no fit talk)
I dey do my way but some people overkaku
But, I go still dey ball, make dem call me Lukaku

I just wan flex this life oh
Before I leave this life oh-ayy
Kos'omo na, mo ma j'aye (j'aye lo, mo ma j'aye mi)
I go double the bag oh, if I hear say I slack oh-ayy
Kos'omo na, t'emi ye mi, t'emi ye mi

Legends can never die (oh weh, oh weh)
Shooting up for the stars (oh weh, oh weh)
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die (oh weh, oh weh)
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die (oh weh, oh weh)

LCND

Déjame decirte algo, la vida no es justa
Perdí a muchos de mis amigos
Pero, gracias a Dios todavía estoy aquí, oh, sí
Y sé que me estás observando desde arriba
No voy a mentir diciendo que me debilita
Pero, me mantengo fuerte y en forma
(Fuerte)

Solo quiero disfrutar esta vida
Antes de irme de esta vida, oh-ayy
Porque, sé que voy a disfrutar (disfrutaré, voy a disfrutar)
Duplicaré la bolsa, si escucho que me relajo, oh-ayy
Porque, sé que me pertenece, me pertenece

Las leyendas nunca mueren (oh weh, oh weh)
Disparando hacia las estrellas (oh weh, oh weh)
Te lo dije desde el principio
Ellos no pueden jugar mi papel
Las leyendas nunca mueren (oh weh, oh weh)
Las leyendas nunca mueren
Disparando hacia las estrellas
Te lo dije desde el principio
Ellos no pueden jugar mi papel
Las leyendas nunca mueren (oh weh, oh weh)

Tengo muchas cosas de las que quiero hablar (quiero hablar)
Lo que mis ojos ven, mi boca no puede decir (mi boca no puede decir)
Sigo mi camino pero algunas personas exageran
Pero, seguiré disfrutando, que me llamen Lukaku

Solo quiero disfrutar esta vida
Antes de irme de esta vida, oh-ayy
Porque, sé que voy a disfrutar (disfrutaré, voy a disfrutar)
Duplicaré la bolsa, si escucho que me relajo, oh-ayy
Porque, sé que me pertenece, me pertenece

Las leyendas nunca mueren (oh weh, oh weh)
Disparando hacia las estrellas (oh weh, oh weh)
Te lo dije desde el principio
Ellos no pueden jugar mi papel
Las leyendas nunca mueren (oh weh, oh weh)
Las leyendas nunca mueren
Disparando hacia las estrellas
Te lo dije desde el principio
Ellos no pueden jugar mi papel
Las leyendas nunca mueren (oh weh, oh weh)

Escrita por: Davido