U (JUJU) (feat. Skepta)
If no, if no be you wey dey ginger my body
Cool my body
Sweet my body
If no be you wey dey ginger my body
Cool my body
Sweet my body
I cover you
You dey do me like juju dey worry me (juju)
You dey do me like juju dey worry me ahn
I cover you
Oh, you dey do me like juju dey worry me (juju)
Oh, you dey do me like juju dey worry me ahn
No go tell you tule jor (tule jor!)
Jowo baby, jowo
Do anything for you
Say my love is sure
Say make you go check your balance
'Cause I go dey send you allowance
Steady, steady gan
You know say the money long
How much you wan chop o?
Wey I no get o?
You dey do me like juju dey worry me
You dey do me like juju dey worry me
Wetin dem wan talk o?
You dey do me jazz o
You dey do me like juju dey worry me
You dey do me like juju dey worry me
If no be you wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweeti my body
If no be you wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweeti my body
Yeah
Say she want big smoke
Who baby? You want me?
Well you can get this g-wagon here for free
'Cause when these guys were switching sides like half time
You one of the only people that were there for me
No cap
You worry when you don't hear from me
I know that communication is rare for me
I'm so tap
To be honest when you whipping me the egusi like that
You already know agaracha must come back
Don't get lost in the illusion
Baby sit down, stop jumping to conclusion
You never had a top boy in your family like me
So I understand the confusion
We getting money, feeding my people no apology
Every minute of the day, God is calling me
I never sleep, oversabi dey worry me ah
I cover you
You dey do me like juju dey worry me (juju)
You dey do me like juju dey worry me ahn (mama)
I cover you
Oh, you dey do me like juju dey worry me (juju)
Oh, you dey do me like juju dey worry me ahn
Tú (JUJU) (feat. Skepta)
Si no, si no eres tú quien me anima el cuerpo
Enfría mi cuerpo
Endulza mi cuerpo
Si no eres tú quien me anima el cuerpo
Enfría mi cuerpo
Endulza mi cuerpo
Te cubro
Me haces sentir como el juju que me preocupa (juju)
Me haces sentir como el juju que me preocupa ah
Te cubro
Oh, me haces sentir como el juju que me preocupa (juju)
Oh, me haces sentir como el juju que me preocupa ah
No te diré que te vayas, jor (¡vete, jor!)
Por favor, nena, por favor
Haría cualquier cosa por ti
Digo que mi amor es seguro
Digo que vayas a revisar tu saldo
Porque te enviaré una asignación
Constante, constante ganando
Sabes que el dinero es mucho
¿Cuánto quieres comer?
¿Qué no tengo?
Me haces sentir como el juju que me preocupa
Me haces sentir como el juju que me preocupa
¿Qué quieren decir?
Me haces brujería
Me haces sentir como el juju que me preocupa
Me haces sentir como el juju que me preocupa
Si no eres tú quien me anima el cuerpo
Enfría mi cuerpo
Endulza mi cuerpo
Si no eres tú quien me anima el cuerpo
Enfría mi cuerpo
Endulza mi cuerpo
Sí
Dice que quiere fumar mucho
¿Quién, nena? ¿Me quieres a mí?
Bueno, puedes obtener este g-wagon aquí gratis
Porque cuando estos chicos estaban cambiando de bando como en el medio tiempo
Tú fuiste una de las pocas personas que estuvieron allí para mí
Sin mentiras
Te preocupas cuando no escuchas de mí
Sé que la comunicación es rara para mí
Estoy tan conectado
Para ser honesto, cuando me cocinas el egusi así
Ya sabes que agaracha debe volver
No te pierdas en la ilusión
Nena, siéntate, deja de sacar conclusiones apresuradas
Nunca tuviste un chico de primera en tu familia como yo
Así que entiendo la confusión
Estamos ganando dinero, alimentando a mi gente sin disculpas
Cada minuto del día, Dios me está llamando
Nunca duermo, el exceso me preocupa
Te cubro
Me haces sentir como el juju que me preocupa (juju)
Me haces sentir como el juju que me preocupa ah (mamá)
Te cubro
Oh, me haces sentir como el juju que me preocupa (juju)
Oh, me haces sentir como el juju que me preocupa ah