Dis Love
Tell me baby girl how you dey o?
Baby tell me make I know how you dey o?
Baby tell me how much I go pay o
And we go fly go anywhere for holiday o
This love na walangolo
This love na wantinti
Make we play like we dey movie o
That kind play wey you go dey play mummy oo
Mummy o mummy o Mummy ooo
Girl na me go dey play Daddy oo
Girl if you be baby I be nanny o
See as you fine like Agbani o
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
[Tiwa Savage
Anywhere you dey
I go dey o
Long as I dey with my baby o
Wetin them no know them go hate o
Kiss me baby make them vex o
Carry the matter for their head o
Kiss me baby make I rest o
Nobody do me like you do
Kiss me baby make them vex o
This love na walangolo
This love na wantinti
This love na walangolo
This love na wantinti
Baby girl I love you
Sit down pon it
Baby girl come whine up pon it o
I know you love this beat, sweet melanin
Oh you could be my sweet Seniorita
American girl come whine up for me
My Jamaican girls come whine up for me
Ojota girls come whine am for me
My Caribbean girls come burst up for me
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
London boy come give it to me
All my Lagos boys them spend it on me
Jamaican boys them jam it for me
My American boys them swag it for me
Yea
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
This love na walangolo
This love na wantinti
This love na walangolo
This love na wantinti
DJ Spinall
Give it to me
Give it to me
Give it to me
Spinall
Wahgwan
Spellz
Diese Liebe
Sag mir, Baby, wie geht's dir?
Baby, sag mir, lass mich wissen, wie es dir geht?
Baby, sag mir, wie viel ich zahlen soll
Und wir fliegen wohin auch immer in den Urlaub
Diese Liebe ist kein Scherz
Diese Liebe ist wie ein Wunder
Lass uns spielen, als wären wir im Film
So ein Spiel, in dem du die Mutter spielst
Mutter, oh Mutter, oh Mutter, oh
Mädchen, ich bin der, der den Vater spielt
Mädchen, wenn du das Baby bist, bin ich die Nanny
Sieh, wie schön du bist wie Agbani
Schau her
Schau her, lass uns tanzen
Ja
Schau her
Bleib da
Baby, lass mich da sein, wo du bist
Komm, lass mich dir besondere Liebe zeigen
Schau her
Schau her, lass uns tanzen
Ja
Schau her
Bleib da
Baby, lass mich da sein, wo du bist
Komm, lass mich dir besondere Liebe zeigen
[Tiwa Savage
Wo immer du bist
Ich werde da sein
Solange ich bei meinem Baby bin
Was sie nicht wissen, werden sie hassen
Küss mich, Baby, lass sie wütend werden
Trag die Sache auf ihren Köpfen
Küss mich, Baby, lass mich entspannen
Niemand behandelt mich wie du
Küss mich, Baby, lass sie wütend werden
Diese Liebe ist kein Scherz
Diese Liebe ist wie ein Wunder
Diese Liebe ist kein Scherz
Diese Liebe ist wie ein Wunder
Baby, ich liebe dich
Setz dich darauf
Baby, komm, dreh dich dafür
Ich weiß, du liebst diesen Beat, süße Melanin
Oh, du könntest meine süße Seniorita sein
Amerikanisches Mädchen, komm, dreh dich für mich
Meine jamaikanischen Mädchen, komm, dreh dich für mich
Ojota-Mädchen, dreh dich für mich
Meine karibischen Mädchen, komm und feier für mich
Schau her
Schau her, lass uns tanzen
Ja
Schau her
Bleib da
Baby, lass mich da sein, wo du bist
Komm, lass mich dir besondere Liebe zeigen
London Junge, gib es mir
Alle meine Lagos-Jungs geben ihr Geld für mich aus
Jamaikanische Jungs bringen es für mich
Meine amerikanischen Jungs zeigen ihren Stil für mich
Ja
Schau her
Schau her, lass uns tanzen
Ja
Schau her
Bleib da
Baby, lass mich da sein, wo du bist
Komm, lass mich dir besondere Liebe zeigen
Diese Liebe ist kein Scherz
Diese Liebe ist wie ein Wunder
Diese Liebe ist kein Scherz
Diese Liebe ist wie ein Wunder
DJ Spinall
Gib es mir
Gib es mir
Gib es mir
Spinall
Wahgwan
Spellz