Dis Love
Tell me baby girl how you dey o?
Baby tell me make I know how you dey o?
Baby tell me how much I go pay o
And we go fly go anywhere for holiday o
This love na walangolo
This love na wantinti
Make we play like we dey movie o
That kind play wey you go dey play mummy oo
Mummy o mummy o Mummy ooo
Girl na me go dey play Daddy oo
Girl if you be baby I be nanny o
See as you fine like Agbani o
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
[Tiwa Savage
Anywhere you dey
I go dey o
Long as I dey with my baby o
Wetin them no know them go hate o
Kiss me baby make them vex o
Carry the matter for their head o
Kiss me baby make I rest o
Nobody do me like you do
Kiss me baby make them vex o
This love na walangolo
This love na wantinti
This love na walangolo
This love na wantinti
Baby girl I love you
Sit down pon it
Baby girl come whine up pon it o
I know you love this beat, sweet melanin
Oh you could be my sweet Seniorita
American girl come whine up for me
My Jamaican girls come whine up for me
Ojota girls come whine am for me
My Caribbean girls come burst up for me
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
London boy come give it to me
All my Lagos boys them spend it on me
Jamaican boys them jam it for me
My American boys them swag it for me
Yea
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving
This love na walangolo
This love na wantinti
This love na walangolo
This love na wantinti
DJ Spinall
Give it to me
Give it to me
Give it to me
Spinall
Wahgwan
Spellz
Dis Love
Dis-moi, ma belle, comment tu vas ?
Dis-moi, bébé, fais-moi savoir comment tu vas ?
Dis-moi combien je dois payer
Et on s'envolera n'importe où en vacances
Cet amour, c'est du n'importe quoi
Cet amour, c'est du désir
Jouons comme si on était dans un film
Ce genre de jeu où tu fais la maman
Maman, oh maman, oh maman
Chérie, c'est moi qui fais le papa
Si tu es un bébé, je suis la nounou
Regarde comme tu es belle comme Agbani
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Bébé, fais que je sois là où tu es
Viens, je vais te montrer un amour spécial
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Bébé, fais que je sois là où tu es
Viens, je vais te montrer un amour spécial
[Tiwa Savage
Où que tu sois
Je serai là
Tant que je suis avec ma bébé
Ce qu'ils ne savent pas, ils vont détester
Embrasse-moi, bébé, qu'ils s'énervent
Prends ça sur leur tête
Embrasse-moi, bébé, que je me repose
Personne ne me traite comme toi
Embrasse-moi, bébé, qu'ils s'énervent
Cet amour, c'est du n'importe quoi
Cet amour, c'est du désir
Cet amour, c'est du n'importe quoi
Cet amour, c'est du désir
Bébé, je t'aime
Assieds-toi dessus
Bébé, viens danser dessus
Je sais que tu aimes ce rythme, douce mélanine
Oh, tu pourrais être ma douce Seniorita
Fille américaine, viens danser pour moi
Mes filles jamaïcaines, venez danser pour moi
Filles d'Ojota, venez danser pour moi
Mes filles des Caraïbes, venez vous éclater pour moi
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Bébé, fais que je sois là où tu es
Viens, je vais te montrer un amour spécial
Garçon de Londres, donne-le-moi
Tous mes gars de Lagos, dépensez-le pour moi
Les gars jamaïcains, dansez pour moi
Mes gars américains, faites le swag pour moi
Ouais
Sho ma wa
Sho ma kpalangolo
Wa
Sho ma wa
Duro le
Bébé, fais que je sois là où tu es
Viens, je vais te montrer un amour spécial
Cet amour, c'est du n'importe quoi
Cet amour, c'est du désir
Cet amour, c'est du n'importe quoi
Cet amour, c'est du désir
DJ Spinall
Donne-le-moi
Donne-le-moi
Donne-le-moi
Spinall
Wahgwan
Spellz