Easy With Me (feat. Wizkid & ODUMODUBLVCK)
Nwanne
DJ Tunez
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK, yeah
She no wan kick it with you
She no wan kick, kick, kick it with you
Baby, come feed me, feed me
This your backside, it doesn't look so minute
Freaky, freaky, big Wiz, easy with me
Baba nla, I'm a horny lady
Pin am for the wall, she's a bad bitch
Maybe Riri, she's a Fenti girl, I no dey make am up
Silly doggy, ASAP (yeah), I go give am rod (kala)
I go give am hard drug, then to Obi's House, we dey run the town (billings)
Odumodu, how? Na machala dey dey for all the Cana', are you down?
Make I dey with you girl, do you mind? (Are you calm?)
You don dey do me things I no find all the time (eeh)
Ayayayayayaya, you see the money don dey roll comot bank o (kalala)
She say she like big things o, wey money fit buy o
(Run am) give me hug, I no dey feel fine (check am)
Girl, make you shake, it's money time
She say big Wiz dey ginger am all night
No dey use your feelings to dey play
O de po-po-po-po, baby, feel fine (oh)
Yeah, I like you, no be chaise
Girl, your body dey my mind, and I got money for land, o
Call the popo (popo), hear say this life na YOLO
YOLO, jokolo joko
I get things, ọmọ girl for you, don't know
I've been calling you, baby come true, yeah
Come better my mood, yeah
Get the money for the flenjo, ọmọge, ṣo ma femi?
Ko-ko-ko, oya so-mi-so
I don't wanna wait, ọmọ so-mi-so, oh
And I'm gonna run it up, every other night, I'ma run it up (uh, uh)
Gimme your body all the time
Ṣo ma love, ṣo ma femi?
Inside, na your loving, I've been waiting for you daily o (run am)
(Run am) give me hug, I no dey feel fine (check am)
Girl, make you shake, it's money time
She say big Wiz dey ginger am all night
No dey use your feelings to dey play
O de po-po-po-po, baby feel fine (oh)
Yeah, I like you, no be chaise (I like you, yeah)
Girl, your body dey my mind, and I got for land, o
She no wan kick it with you
She no wan kick, kick, kick it with you
Baby, come feed me, feed me
This your backside, it doesn't look so minute
Freaky, freaky, big Wiz, easy with me (kala)
Baba nla (machala)
Pin am for the wall o, ayy (machala)
Fácil Conmigo (feat. Wizkid & ODUMODUBLVCK)
Nwanne
DJ Tunez
Oveja negra de por vida, oveja negra para siempre
Izgaaju hasta que kpeme, gangsters de Antiworld
GE records, ¿me entiendes? ODUMODUBLVCK, sí
Ella no quiere salir contigo
Ella no quiere salir, salir, salir contigo
Bebé, ven a alimentarme, alimentarme
Esa parte tuya no se ve tan pequeña
Freaky, freaky, gran Wiz, fácil conmigo
Baba nla, soy una chica caliente
Pégala en la pared, ella es una perra mala
Quizás Riri, es una chica Fenti, no estoy exagerando
Perro tonto, ASAP (sí), le voy a dar caña (kala)
Le voy a dar droga dura, luego a la casa de Obi, dominamos la ciudad (cobros)
Odumodu, ¿cómo? Na machala está en todos los Cana', ¿estás lista?
Déjame estar contigo, chica, ¿te importa? (¿Estás tranquila?)
Ya me estás haciendo cosas que no encuentro todo el tiempo (eeh)
Ayayayayayaya, ves que el dinero ya está saliendo del banco (kalala)
Ella dice que le gustan las cosas grandes, que el dinero puede comprar
(Run am) dame un abrazo, no me siento bien (revísalo)
Chica, muévete, es hora de dinero
Ella dice que el gran Wiz la enciende toda la noche
No uses tus sentimientos para jugar
O de po-po-po-po, bebé, siéntete bien (oh)
Sí, me gustas, no es un juego
Chica, tu cuerpo está en mi mente, y tengo dinero para la tierra, o
Llama a la policía (popo), escucha que esta vida es YOLO
YOLO, jokolo joko
Tengo cosas, ọmọ chica para ti, no sé
He estado llamándote, bebé ven aquí, sí
Mejorame el ánimo, sí
Consigue el dinero para el flenjo, ọmọge, ṣo ma femi?
Ko-ko-ko, oya so-mi-so
No quiero esperar, ọmọ so-mi-so, oh
Y voy a hacerlo crecer, cada otra noche, lo haré crecer (uh, uh)
Dame tu cuerpo todo el tiempo
Ṣo ma love, ṣo ma femi?
Dentro, es tu amor, he estado esperándote a diario o (run am)
(Run am) dame un abrazo, no me siento bien (revísalo)
Chica, muévete, es hora de dinero
Ella dice que el gran Wiz la enciende toda la noche
No uses tus sentimientos para jugar
O de po-po-po-po, bebé siéntete bien (oh)
Sí, me gustas, no es un juego (me gustas, sí)
Chica, tu cuerpo está en mi mente, y tengo para la tierra, o
Ella no quiere salir contigo
Ella no quiere salir, salir, salir contigo
Bebé, ven a alimentarme, alimentarme
Esa parte tuya no se ve tan pequeña
Freaky, freaky, gran Wiz, fácil conmigo (kala)
Baba nla (machala)
Pégala en la pared o, ayy (machala)
Escrita por: Lordina Adzickey / Ayodeji Ibrahim Balogun / DJ TUNEZ