Pami (feat. Wizkid, Omah Lay & Adekunle Gold)
Pami, hum
Pami wowuu, oh
Pami o, pami o, oh, oh
Only Wizzy, baby, be your daddy o, daddy o, hm, hum
Because me I no get time, pami o, hm, hum
Baby don't kill my vibe, pami o
Shey we go make am till the morning?
Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro d'ale (mo gbe o)
If you do am make we surfree now
'Cause all my money I go give titi lai lai
A ma ṣ'ayé oh (mo gbe o, woowuwoh)
Ebelebe o (woowuwoh)
Say your love is so insane oh (woowuwoh)
Na only you wey fit tame o, this my head wey dey craze o
Baby girl for you I mad all the time, oh
Dem no fit quench our flame, oh
I'm now free to let you know say
Say na you I want and I'm loving the things
That you dey make me do now
Go shawty, don't treat me like a fool now, oh, baby
Baby girl I don be you now, go shawty o
Na me be one for you now
Say every morning, every night
Everyday, oh my baby
Pami o, pami, pami, pami
O fe pami o, pami, pami o, pami
O pami, pami, pami, pami o
O fe pami o, pami, pami o
Me say no, say no
Somebody call the popo (popo)
I want to report a murder case (murder)
Somebody call the popo on my baby o
One man down on the love highway (oh, no)
Kini ma ṣe o? Ọmọ dúdú fe pami, oh
Look what you done to me
Look what you done to me, oh, why, oh why
Somebody call the popo (popo)
This love e go make me commit, oh
My baby, do me tender olomi, oh
Pami oh, pami, pami, pami o
O fe pami o, pami o, pami o, pami (AG Baby is your baby)
O pami, pami, pami, pami o
O fe pami o, pami, pami o
Melatonin overdose
One shot, Kpoli, I have to go
I get high when my life is slow
'Cause up there it just feels like home
Everywhere, Marama O
No time to check calendar
No time, you can't kill my vibe, oh
You can't kill my vibe
Pami o, pami o
Only Wizzy, baby, be your daddy o, daddy o, hum, hum
Because me I no get time, pami o
Baby don't kill my vibe, pami o
DJ Tunez!
Pami (feat. Wizkid, Omah Lay & Adekunle Gold)
Pami, hm
Pami wowuu, oh
Pami o, pami o, oh, oh
Nur Wizzy, Baby, sei dein Daddy o, Daddy o, hm, hm
Weil ich keine Zeit habe, pami o, hm, hm
Baby, kill nicht meine Stimmung, pami o
Werden wir bis zum Morgen durchhalten?
Omalicha, lass uns dir Liebe geben, lass uns reden bis zum Morgen (ich bin bei dir)
Wenn du es machst, lass uns jetzt entspannen
Denn all mein Geld werde ich dir für immer geben
Wir werden leben oh (ich bin bei dir, woowuwoh)
Ebelebe o (woowuwoh)
Sag, deine Liebe ist so verrückt oh (woowuwoh)
Nur du kannst zähmen o, diesen Kopf, der verrückt ist o
Baby Mädchen, für dich bin ich die ganze Zeit verrückt, oh
Sie können unser Feuer nicht löschen, oh
Ich bin jetzt frei, dir zu sagen
Sag, dass ich dich will und ich liebe die Dinge
Die du mich jetzt machen lässt
Komm, schatz, behandel mich jetzt nicht wie einen Narren, oh, Baby
Baby Mädchen, ich bin jetzt bei dir, komm schatz o
Ich bin der Einzige für dich jetzt
Sag, jeden Morgen, jede Nacht
Jeden Tag, oh mein Baby
Pami o, pami, pami, pami
Du willst pami o, pami, pami o, pami
O pami, pami, pami, pami o
Du willst pami o, pami, pami o
Ich sage nein, sage nein
Jemand ruf die Polizei (Polizei)
Ich möchte einen Mordfall melden (Mord)
Jemand ruf die Polizei wegen meiner Baby o
Ein Mann ist auf der Liebesstraße gefallen (oh, nein)
Was soll ich tun? Ọmọ dúdú will pami, oh
Sieh, was du mir angetan hast
Sieh, was du mir angetan hast, oh, warum, oh warum
Jemand ruf die Polizei (Polizei)
Diese Liebe wird mich dazu bringen, etwas zu tun, oh
Mein Baby, behandel mich sanft, olomi, oh
Pami oh, pami, pami, pami o
Du willst pami o, pami o, pami o, pami (AG Baby ist dein Baby)
O pami, pami, pami, pami o
Du willst pami o, pami, pami o
Melatonin Überdosis
Ein Schuss, Kpoli, ich muss gehen
Ich werde high, wenn mein Leben langsam ist
Denn da oben fühlt es sich einfach wie Zuhause an
Überall, Marama O
Keine Zeit, um den Kalender zu überprüfen
Keine Zeit, du kannst meine Stimmung nicht killen, oh
Du kannst meine Stimmung nicht killen
Pami o, pami o
Nur Wizzy, Baby, sei dein Daddy o, Daddy o, hm, hm
Weil ich keine Zeit habe, pami o
Baby, kill nicht meine Stimmung, pami o
DJ Tunez!
Escrita por: Ayodeji Ibrahim Balogun, Stanley Omah Didia, Adekunle Kosoko, Michael Baba Tunde Adeyinka