Pami (feat. Wizkid, Omah Lay & Adekunle Gold)
Pami, hum
Pami wowuu, oh
Pami o, pami o, oh, oh
Only Wizzy, baby, be your daddy o, daddy o, hm, hum
Because me I no get time, pami o, hm, hum
Baby don't kill my vibe, pami o
Shey we go make am till the morning?
Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro d'ale (mo gbe o)
If you do am make we surfree now
'Cause all my money I go give titi lai lai
A ma ṣ'ayé oh (mo gbe o, woowuwoh)
Ebelebe o (woowuwoh)
Say your love is so insane oh (woowuwoh)
Na only you wey fit tame o, this my head wey dey craze o
Baby girl for you I mad all the time, oh
Dem no fit quench our flame, oh
I'm now free to let you know say
Say na you I want and I'm loving the things
That you dey make me do now
Go shawty, don't treat me like a fool now, oh, baby
Baby girl I don be you now, go shawty o
Na me be one for you now
Say every morning, every night
Everyday, oh my baby
Pami o, pami, pami, pami
O fe pami o, pami, pami o, pami
O pami, pami, pami, pami o
O fe pami o, pami, pami o
Me say no, say no
Somebody call the popo (popo)
I want to report a murder case (murder)
Somebody call the popo on my baby o
One man down on the love highway (oh, no)
Kini ma ṣe o? Ọmọ dúdú fe pami, oh
Look what you done to me
Look what you done to me, oh, why, oh why
Somebody call the popo (popo)
This love e go make me commit, oh
My baby, do me tender olomi, oh
Pami oh, pami, pami, pami o
O fe pami o, pami o, pami o, pami (AG Baby is your baby)
O pami, pami, pami, pami o
O fe pami o, pami, pami o
Melatonin overdose
One shot, Kpoli, I have to go
I get high when my life is slow
'Cause up there it just feels like home
Everywhere, Marama O
No time to check calendar
No time, you can't kill my vibe, oh
You can't kill my vibe
Pami o, pami o
Only Wizzy, baby, be your daddy o, daddy o, hum, hum
Because me I no get time, pami o
Baby don't kill my vibe, pami o
DJ Tunez!
Pami (feat. Wizkid, Omah Lay & Adekunle Gold)
Para mí, hum
Para mí wowuu, oh
Para mí o, para mí o, oh, oh
Solo Wizzy, bebé, seré tu papi o, papi o, hm, hum
Porque yo no tengo tiempo, para mí o, hm, hum
Bebé, no mates mi vibra, para mí o
¿Vamos a hacerlo hasta la mañana?
Omalicha, déjame darte amor, hablemos de eso (yo estoy aquí)
Si lo haces, hagamos esto ahora
Porque todo mi dinero te lo daré por siempre
A ma ṣ'ayé oh (yo estoy aquí, woowuwoh)
Ebelebe o (woowuwoh)
Dices que tu amor es tan loco oh (woowuwoh)
Solo tú puedes calmarme, esta cabeza que está loca oh
Bebé, por ti me vuelvo loco todo el tiempo, oh
No pueden apagar nuestra llama, oh
Ahora soy libre de dejarte saber que
Digo que eres tú a quien quiero y me encanta lo que
Me haces hacer ahora
Ve, nena, no me trates como un tonto ahora, oh, bebé
Bebé, ahora soy tuyo, ve, nena o
Soy el único para ti ahora
Digo que cada mañana, cada noche
Cada día, oh mi bebé
Para mí o, para mí, para mí, para mí
¿Quieres para mí o, para mí, para mí o, para mí?
Oh, para mí, para mí, para mí, para mí o
¿Quieres para mí o, para mí, para mí o?
Yo digo que no, que no
Alguien llama a la policía (policía)
Quiero reportar un caso de asesinato (asesinato)
Alguien llama a la policía por mi bebé o
Un hombre caído en la carretera del amor (oh, no)
¿Qué voy a hacer? La chica negra quiere para mí, oh
Mira lo que me has hecho
Mira lo que me has hecho, oh, ¿por qué, oh por qué?
Alguien llama a la policía (policía)
Este amor me hará cometer, oh
Mi bebé, hazme un cariño suave, oh
Para mí oh, para mí, para mí, para mí o
¿Quieres para mí o, para mí o, para mí o, para mí? (AG Baby es tu bebé)
Oh, para mí, para mí, para mí, para mí o
¿Quieres para mí o, para mí, para mí o?
Sobredosis de melatonina
Un trago, Kpoli, tengo que irme
Me elevo cuando mi vida es lenta
Porque allá arriba se siente como en casa
Por todas partes, Marama O
No hay tiempo para revisar el calendario
No hay tiempo, no puedes matar mi vibra, oh
No puedes matar mi vibra
Para mí o, para mí o
Solo Wizzy, bebé, seré tu papi o, papi o, hum, hum
Porque yo no tengo tiempo, para mí o
Bebé, no mates mi vibra, para mí o
¡DJ Tunez!
Escrita por: Ayodeji Ibrahim Balogun, Stanley Omah Didia, Adekunle Kosoko, Michael Baba Tunde Adeyinka