Pami (feat. Wizkid, Omah Lay & Adekunle Gold)
Pami, hum
Pami wowuu, oh
Pami o, pami o, oh, oh
Only Wizzy, baby, be your daddy o, daddy o, hm, hum
Because me I no get time, pami o, hm, hum
Baby don't kill my vibe, pami o
Shey we go make am till the morning?
Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro d'ale (mo gbe o)
If you do am make we surfree now
'Cause all my money I go give titi lai lai
A ma ṣ'ayé oh (mo gbe o, woowuwoh)
Ebelebe o (woowuwoh)
Say your love is so insane oh (woowuwoh)
Na only you wey fit tame o, this my head wey dey craze o
Baby girl for you I mad all the time, oh
Dem no fit quench our flame, oh
I'm now free to let you know say
Say na you I want and I'm loving the things
That you dey make me do now
Go shawty, don't treat me like a fool now, oh, baby
Baby girl I don be you now, go shawty o
Na me be one for you now
Say every morning, every night
Everyday, oh my baby
Pami o, pami, pami, pami
O fe pami o, pami, pami o, pami
O pami, pami, pami, pami o
O fe pami o, pami, pami o
Me say no, say no
Somebody call the popo (popo)
I want to report a murder case (murder)
Somebody call the popo on my baby o
One man down on the love highway (oh, no)
Kini ma ṣe o? Ọmọ dúdú fe pami, oh
Look what you done to me
Look what you done to me, oh, why, oh why
Somebody call the popo (popo)
This love e go make me commit, oh
My baby, do me tender olomi, oh
Pami oh, pami, pami, pami o
O fe pami o, pami o, pami o, pami (AG Baby is your baby)
O pami, pami, pami, pami o
O fe pami o, pami, pami o
Melatonin overdose
One shot, Kpoli, I have to go
I get high when my life is slow
'Cause up there it just feels like home
Everywhere, Marama O
No time to check calendar
No time, you can't kill my vibe, oh
You can't kill my vibe
Pami o, pami o
Only Wizzy, baby, be your daddy o, daddy o, hum, hum
Because me I no get time, pami o
Baby don't kill my vibe, pami o
DJ Tunez!
Pami (feat. Wizkid, Omah Lay & Adekunle Gold)
Pami, hum
Pami wowuu, oh
Pami o, pami o, oh, oh
Seulement Wizzy, bébé, je suis ton papa o, papa o, hm, hum
Parce que moi j'ai pas le temps, pami o, hm, hum
Bébé, ne tue pas mon vibe, pami o
On va faire ça jusqu'au matin ?
Omalicha, laisse-moi te donner de l'amour, parlons d'ale (je suis là)
Si tu le fais, faisons-le maintenant
Parce que tout mon argent, je vais le donner pour toujours
On va vivre oh (je suis là, woowuwoh)
Ebelebe o (woowuwoh)
Dis que ton amour est tellement fou oh (woowuwoh)
C'est seulement toi qui peux apprivoiser o, cette tête qui devient folle o
Bébé, pour toi je deviens dingue tout le temps, oh
Ils ne peuvent pas éteindre notre flamme, oh
Je suis maintenant libre de te dire que
C'est toi que je veux et j'adore les choses
Que tu me fais faire maintenant
Vas-y, ne me traite pas comme un imbécile maintenant, oh, bébé
Bébé, je suis à toi maintenant, vas-y o
C'est moi qui suis là pour toi maintenant
Dis que chaque matin, chaque nuit
Chaque jour, oh ma bébé
Pami o, pami, pami, pami
Tu veux pami o, pami, pami o, pami
O pami, pami, pami, pami o
Tu veux pami o, pami, pami o
Je dis non, dis non
Quelqu'un appelle les flics (flics)
Je veux signaler un meurtre (meurtre)
Quelqu'un appelle les flics sur ma bébé o
Un homme à terre sur la route de l'amour (oh, non)
Que dois-je faire ? Ọmọ dúdú veut pami, oh
Regarde ce que tu m'as fait
Regarde ce que tu m'as fait, oh, pourquoi, oh pourquoi
Quelqu'un appelle les flics (flics)
Cet amour va me faire commettre, oh
Ma bébé, fais-moi tendre olomi, oh
Pami oh, pami, pami, pami o
Tu veux pami o, pami o, pami o, pami (AG Baby est ton bébé)
O pami, pami, pami, pami o
Tu veux pami o, pami, pami o
Surdose de mélatonine
Un shot, Kpoli, je dois y aller
Je me sens bien quand ma vie est lente
Parce qu'en haut, ça ressemble juste à chez moi
Partout, Marama O
Pas le temps de vérifier le calendrier
Pas le temps, tu ne peux pas tuer mon vibe, oh
Tu ne peux pas tuer mon vibe
Pami o, pami o
Seulement Wizzy, bébé, je suis ton papa o, papa o, hum, hum
Parce que moi j'ai pas le temps, pami o
Bébé, ne tue pas mon vibe, pami o
DJ Tunez!
Escrita por: Ayodeji Ibrahim Balogun, Stanley Omah Didia, Adekunle Kosoko, Michael Baba Tunde Adeyinka