395px

Estado de Ánimo (feat. Wizkid)

DJ Tunez

State of Mind (feat. Wizkid)

Nwanne
DJ Tunez
Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ
Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ
Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ
Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ, oh
Mm-mm-mm
Mo dẹ ti penkeleme (l'Èkó)
Yeah, yeah, yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah, yeah

I'm on a different state of mind
E no get time, I no dey guide
Come fix me up, I'll fix your life
And the future lookin' hella bright, mm-mm

Oya, make we just dey kenkele
Gimme body, make we jengede
Yeah, your body don dey ṣẹ̀kẹ̀rẹ̀
Very necess-se, baby, sempenle
Oya, baby, make we sempenle
Tell me why your body don dey ṣẹ̀kẹ̀rẹ̀?
Ṣe you know the money rẹpẹtẹ?
O ti necess-se, make we sempenle, ooh

Olololololo, ah-ah-ah
Ololololo, ah-ah-ah
Bekee, e get penkelemes, oh (ah, ah, ah)
Oh-oh, mm

Oyá, baby, tell me what you need (tell me what you need)
No dey bùgá, facilities choke, kpa? Mm-mm-mm
Mm-mm, baby, tell me what you need (tell me what you need)
You know for here, we no dey carry wetin no sweet body
Living good life, living sweet, uh
E no go finish, e no go finish, we no fall
It's a lifestyle, blessings dey me ọ̀pọ̀
Only things wey go last me for long, so give me a little more
I no fit let the money dey control me
That's why I control the money unruly
The gbedu na reflex, big flex, big sex, ooh

Olololololo, ah-ah-ah
Ololololo, ah-ah-ah
Bekee, e get penkeleme, oh (ah, ah, ah)
Oh-oh, mm

Grr, gbosa o, gbosa o, baby don dey shake, oh, my ego
Grr, gbosa o, gbosa o, plenty shake for your ego
Grr, gbosa o, gbosa o, baby don dey shake for my ego
Kí-kí, gbosa o, gbosa o, don dey mess my ego (oh)

Oya, make we just dey kenkele
Gimme body, make we jengede
Yeah, your body don dey ṣẹ̀kẹ̀rẹ̀
Very necess-se, baby, sempenle
Oya, baby, make we sempenle
Tell me why your body don dey ṣẹ̀kẹ̀rẹ̀?
Ṣe you know the money rẹpẹtẹ?
O ti necess-se, make we sempenle, ooh

Olololololo, ah-ah-ah
Ololololo, ah-ah-ah

Estado de Ánimo (feat. Wizkid)

Nwanne
DJ Tunez
Jó, Jó, Jó, Jó
Jó, Jó, Jó, Jó
Jó, Jó, Jó, Jó
Jó, Jó, Jó, Jó, oh
Mm-mm-mm
Ya estoy en modo penkeleme (l'Èkó)
Sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí

Estoy en un estado de ánimo diferente
No hay tiempo, no estoy de guardia
Ven y arréglame, yo te arreglo la vida
Y el futuro se ve increíblemente brillante, mm-mm

Oye, solo démosle a la fiesta
Dame tu cuerpo, hagamos jengede
Sí, tu cuerpo ya está en modo sexy
Es muy necesario, bebé, sempenle
Oye, bebé, hagamos sempenle
Dime por qué tu cuerpo ya está en modo sexy?
¿Sabes que el dinero es importante?
Es muy necesario, hagamos sempenle, ooh

Olololololo, ah-ah-ah
Ololololo, ah-ah-ah
Bekee, hay penkelemes, oh (ah, ah, ah)
Oh-oh, mm

Oye, bebé, dime qué necesitas (dime qué necesitas)
No te pongas pesado, las cosas están apretadas, ¿verdad? Mm-mm-mm
Mm-mm, bebé, dime qué necesitas (dime qué necesitas)
Sabes que aquí no traemos lo que no le gusta al cuerpo
Viviendo la buena vida, viviendo dulce, uh
No se va a acabar, no se va a acabar, no caemos
Es un estilo de vida, las bendiciones están conmigo en abundancia
Solo cosas que duren mucho tiempo, así que dame un poco más
No puedo dejar que el dinero me controle
Por eso yo controlo el dinero sin reglas
La música es un reflejo, gran flex, gran sexo, ooh

Olololololo, ah-ah-ah
Ololololo, ah-ah-ah
Bekee, hay penkeleme, oh (ah, ah, ah)
Oh-oh, mm

Grr, gbosa o, gbosa o, el bebé ya está moviendo, oh, mi ego
Grr, gbosa o, gbosa o, mucho movimiento para tu ego
Grr, gbosa o, gbosa o, el bebé ya está moviendo para mi ego
Kí-kí, gbosa o, gbosa o, ya está afectando mi ego (oh)

Oye, solo démosle a la fiesta
Dame tu cuerpo, hagamos jengede
Sí, tu cuerpo ya está en modo sexy
Es muy necesario, bebé, sempenle
Oye, bebé, hagamos sempenle
Dime por qué tu cuerpo ya está en modo sexy?
¿Sabes que el dinero es importante?
Es muy necesario, hagamos sempenle, ooh

Olololololo, ah-ah-ah
Ololololo, ah-ah-ah

Escrita por: Ayodeji Ibrahim Balogun, Dj Tunez