395px

Ego

Djinee

Ego

Verse 1
If I die now,I go happy say,
Say when I dey this world
I don fall in love
Which one u dey e
Wey u dey treat me so
I don beg, I don do everything
But u tell me say u need time and
U no fit dey wit me
Na so I vow,
Anyway I dey go, Ewo!

Chorus 2x
If u help me see Ego,
Make u tell am I don go,
She no look me and so
Don pack my load go, Ewo!

Verse 2
No be say I no show how I feel
No be say I no ever show you say I dey real
Everybody don know say I fit do anything for you
I go die for you
Everybody dey laff me cos dem know u be my life
I don say I go marry
cos in u I see my wife
Baby oh!
I go take am 4 bus
I go take am 4 train
For this place I no fit stay eh!
Ewo!

Repeat Chorus 2x

Verse 3
I know say u dey hear my voice
cos this song na im I write for you
I dey go find one place where I go hide my head
Cos I wan start my whole life anew

Repeat Chorus

She don leave me and so so
Eh Eh Eh Ewo!
Ego Ego Ewo!
(see ego tell am I don go)
Why u do me so
Why u do me like this oh
I dey beg (2x)
I dey pack my load go
Oh oh!

If I die now I go happy say
Say when I dey this world I don fall in love

Ego

Couplet 1
Si je meurs maintenant, je serai heureux de dire,
Dis que quand j'étais dans ce monde
Je suis tombé amoureux
C'est quoi ton problème
Pourquoi tu me traites comme ça
J'ai supplié, j'ai tout fait
Mais tu me dis que tu as besoin de temps et
Tu ne peux pas être avec moi
C'est comme ça que j'ai juré,
Peu importe où je vais, Ewo !

Refrain 2x
Si tu peux m'aider à voir Ego,
Dis-lui que je suis parti,
Elle ne me regarde pas et donc
J'ai pris mes affaires, Ewo !

Couplet 2
Ce n'est pas que je ne montre pas ce que je ressens
Ce n'est pas que je ne t'ai jamais montré que je suis sincère
Tout le monde sait que je ferais n'importe quoi pour toi
Je donnerais ma vie pour toi
Tout le monde se moque de moi parce qu'ils savent que tu es ma vie
J'ai dit que je vais me marier
Parce qu'en toi je vois ma femme
Bébé oh !
Je prendrai le bus
Je prendrai le train
Ici je ne peux pas rester eh !
Ewo !

Répéter le refrain 2x

Couplet 3
Je sais que tu entends ma voix
Parce que cette chanson, c'est pour toi que je l'ai écrite
Je vais chercher un endroit où je peux cacher ma tête
Parce que je veux recommencer ma vie à zéro

Répéter le refrain

Elle m'a quitté et donc
Eh Eh Eh Ewo !
Ego Ego Ewo !
(Dis à Ego que je suis parti)
Pourquoi tu me fais ça
Pourquoi tu me fais ça oh
Je supplie (2x)
Je prends mes affaires et je m'en vais
Oh oh !

Si je meurs maintenant, je serai heureux de dire
Dis que quand j'étais dans ce monde, je suis tombé amoureux.

Escrita por: Donald Nosa Osayamwen