395px

Satisfait [18+]

Famuos Pluto

Satisfield [18+]

Wowowo
Na Famous Pluto
Who-who-who go?

I be àṣẹ́wó boy, you know say, me, I no dey love
I no cum, you no cum, tell me how belle take come?
When she put her mouth for my thing, I holler: Oh, my God
And she is very loyal, she sabi sing all my song
After the other night, she carry all her friends dey come
I ask her: Wetin sup? She say, she need a threesome
She like the dark guys wey be say na make him dick long
I understand say she wan carry all her friends along

I no dey dey satisfied again
Me, I no dey dey satisfied again
I no dey dey satisfied again
She want my thing to herself, but I give am to all of them
I no dey dey satisfied again
Me, I no dey dey satisfied again
I no dey dey satisfied again
She want my thing to herself, but I give am to all of them

Oh, oh
Eh, eh
Oh
Eh, ye, oh

If I no see OS, then I go back to my ex
Na withdraw or transfer? Make we go straight POS
As we don knack finish, she say: Baby, wetin be next?
If to carry OS na exam, I suppose carry first
The thing dey [?] me now say, me, I dey always invest
As I release, I dey alerts, then I begin dey regret
I get baddies for North, South, East, and West
It's my problem, people love me for things I no too get

I no dey dey satisfied again
Me, I no dey dey satisfied again
I no dey dey satisfied again
She want my thing to herself, but I give am to all of them
I no dey dey satisfied again
Me, I no dey dey satisfied again
I no dey dey satisfied again
She want my thing to herself, but I give am to all of them

Satisfait [18+]

Wowowo
Na Famous Pluto
Qui-qui-qui va ?

Je suis un gars à la recherche de plaisir, tu sais que, moi, je n'aime pas
Je ne viens pas, tu ne viens pas, dis-moi comment elle a eu son ventre ?
Quand elle met sa bouche sur ma chose, je crie : Oh, mon Dieu
Et elle est très fidèle, elle sait chanter toutes mes chansons
Après l'autre nuit, elle a amené tous ses amis
Je lui demande : Quoi de neuf ? Elle dit qu'elle veut un plan à trois
Elle aime les gars sombres qui ont un gros sexe
Je comprends qu'elle veut amener tous ses amis avec elle

Je ne suis plus satisfait
Moi, je ne suis plus satisfait
Je ne suis plus satisfait
Elle veut ma chose pour elle seule, mais je la donne à toutes
Je ne suis plus satisfait
Moi, je ne suis plus satisfait
Je ne suis plus satisfait
Elle veut ma chose pour elle seule, mais je la donne à toutes

Oh, oh
Eh, eh
Oh
Eh, ouais, oh

Si je ne vois pas OS, alors je retourne vers mon ex
C'est un retrait ou un transfert ? Allons directement au POS
Quand on a fini, elle dit : Bébé, c'est quoi la suite ?
Si prendre OS était un examen, je devrais avoir la première place
Ça me fait réfléchir maintenant, je suis toujours en train d'investir
Quand je lâche, je suis en alerte, puis je commence à regretter
J'ai des bimbos au Nord, au Sud, à l'Est et à l'Ouest
C'est mon problème, les gens m'aiment pour des choses que je n'ai pas vraiment

Je ne suis plus satisfait
Moi, je ne suis plus satisfait
Je ne suis plus satisfait
Elle veut ma chose pour elle seule, mais je la donne à toutes
Je ne suis plus satisfait
Moi, je ne suis plus satisfait
Je ne suis plus satisfait
Elle veut ma chose pour elle seule, mais je la donne à toutes

Escrita por: Osahon Uzama