Yellow Fever
Different different fever na him dey
Different different fever na him dey
Different different fever na him dey
Different different fever na him dey
Malaria fever nko? (He dey!)
Jaundice fever nko? (He dey!)
Hay fever nko? (He dey!)
Influenza fever nko? (He dey!)
Inflation fever nko? (He dey!)
Freedom fever nko? (He dey!)
Yellow fever nko? (He dey!)
Na him dey bring the matter now he dey!
Yellow fever nko? (He dey!)
Na him dey bring the matter now he dey!
I say tell them make them hear (You say!)
All fever na sickness (You say!)
Original sickness (You say!)
Hay fever na sickness (You say!)
Original sickness (You say!)
Malaria na sickness (You say!)
Original sickness (You say!)
Jaundice na sickness (You say!)
Original sickness (You say!)
Influenza na sickness (You say!)
Original sickness (You say!)
Inflation na sickness (You say!)
Original sickness (You say!)
Freedom na sickness (You say!)
Original sickness (You say!)
Yellow fever nko? (You say!)
Original and artificial he dey!
Yellow fever nko? (You say!)
One more
Original and artificial he dey!
Bom bom bom, tell me now
Original catch you
Your eye go yellow
Your yansh go yellow
Your face go yellow
Your body go weak
I say but later if you no die inside
The yellow go fade away
Artificial catch you
You be man or woman
Na you go catch am yourself
Na your money go do am for you
You go yellow pass yellow
You go catch moustache for face
You go get your double colour
Your yansh go black like coal
You self go think say you dey fine
Who say you fine?
Na lie, you no fine at all!
At all, na lie!
My sister, who say you fine?
Na lie, you no fine at all!
At all, na lie!
Yellow fever
You dey bleach, o you dey bleach!
You dey bleach, o you dey bleach (You dey bleach, o you dey bleach!)
African mother
You dey bleach, o you dey bleach (You dey bleach, o you dey bleach!)
Sissi wey dey go
Yellow fever (You dey bleach, o you dey bleach!)
Stupid thing
Yeye thing (You dey bleach, o you dey bleach!)
Fucking thing
Ugly thing (You dey bleach, o you dey bleach!)

Now to the underground spiritual game
Underground where dey down for school
Over there for school, yes
Where dey go say: Teacher
Oya!
Teacher!
Who steal my bleaching? (Teacher!)
My precious bleaching? (Teacher!)
I buy am for shopping (Teacher!)
For forty naira (Teacher!)
How I go yellow? (Teacher!)
How I go find out? (Teacher!)
I go die o (Teacher!)
I go die o (Teacher!)
I go die o (Teacher!)
According to complaint
Complaint must get answer
I beg please, help me help teacher
Oya, foolish
Oya!
Foolish!
Who steal your bleaching? (Foolish!)
Your precious bleaching? (Foolish!)
You buy am for shopping (Foolish!)
For forty naira (Foolish!)
You self all yellow (Foolish!)
How you go find out? (Foolish!)
Your face go yellow (Foolish!)
Your yansh go black (Foolish!)
Your moustache go show (Foolish!)
Your skin go scatter (Foolish!)
You go die o (Foolish!)
You go die o (Foolish!)
You go die o (Foolish!)
You go die o (Foolish!)
You dey bleach, o you dey bleach! (You dey bleach, o you dey bleach!)
African mother
You dey bleach, o you dey bleach (You dey bleach, o you dey bleach!)
Sissi wey dey go
Yellow fever (You dey bleach, o you dey bleach!)
Stupid thing
Yeye thing (You dey bleach, o you dey bleach!)
Fucking thing
Ugly thing (You dey bleach, o you dey bleach!)
Yellow fever
You dey bleach, o you dey bleach (You dey bleach, o you dey bleach!)
African mother
You dey bleach, o you dey bleach (You dey bleach, o you dey bleach!)
Sissi wey dey go
Yellow fever (You dey bleach, o you dey bleach!)
Geel Koorts
Verschillende verschillende koorts, dat is hij
Verschillende verschillende koorts, dat is hij
Verschillende verschillende koorts, dat is hij
Verschillende verschillende koorts, dat is hij
Malaria koorts, en? (Hij is er!)
Geelzucht koorts, en? (Hij is er!)
Hooikoorts, en? (Hij is er!)
Griep koorts, en? (Hij is er!)
Inflatie koorts, en? (Hij is er!)
Vrijheid koorts, en? (Hij is er!)
Geel koorts, en? (Hij is er!)
Hij brengt de zaak nu, hij is er!
Geel koorts, en? (Hij is er!)
Hij brengt de zaak nu, hij is er!
Ik zeg, vertel ze dat ze moeten luisteren (Jij zegt!)
Alle koorts is ziekte (Jij zegt!)
Echte ziekte (Jij zegt!)
Hooikoorts is ziekte (Jij zegt!)
Echte ziekte (Jij zegt!)
Malaria is ziekte (Jij zegt!)
Echte ziekte (Jij zegt!)
Geelzucht is ziekte (Jij zegt!)
Echte ziekte (Jij zegt!)
Griep is ziekte (Jij zegt!)
Echte ziekte (Jij zegt!)
Inflatie is ziekte (Jij zegt!)
Echte ziekte (Jij zegt!)
Vrijheid is ziekte (Jij zegt!)
Echte ziekte (Jij zegt!)
Geel koorts, en? (Jij zegt!)
Echt en kunstmatig, hij is er!
Geel koorts, en? (Jij zegt!)
Nog één keer
Echt en kunstmatig, hij is er!
Bom bom bom, vertel het me nu
Echt vang je
Je ogen worden geel
Je kont wordt geel
Je gezicht wordt geel
Je lichaam wordt zwak
Ik zeg, maar later als je niet doodgaat
Zal het geel vervagen
Kunstmatig vang je
Je bent man of vrouw
Jij vangt het zelf
Je geld doet het voor jou
Je wordt geler dan geel
Je krijgt een snor op je gezicht
Je krijgt je dubbele kleur
Je kont wordt zwart als kolen
Jij denkt dat je er goed uitziet
Wie zegt dat je er goed uitziet?
Dat is een leugen, je ziet er helemaal niet goed uit!
Helemaal niet, dat is een leugen!
Mijn zus, wie zegt dat je er goed uitziet?
Dat is een leugen, je ziet er helemaal niet goed uit!
Helemaal niet, dat is een leugen!
Geel koorts
Je bleekt, oh je bleekt!
Je bleekt, oh je bleekt (Je bleekt, oh je bleekt!)
Afrikaanse moeder
Je bleekt, oh je bleekt (Je bleekt, oh je bleekt!)
Meisje dat gaat
Geel koorts (Je bleekt, oh je bleekt!)
Stomme zaak
Onzin (Je bleekt, oh je bleekt!)
Klootzakken
Lelijke zaak (Je bleekt, oh je bleekt!)
Geel koorts
Je bleekt, oh je bleekt (Je bleekt, oh je bleekt!)
Afrikaanse moeder
Je bleekt, oh je bleekt (Je bleekt, oh je bleekt!)
Meisje dat gaat
Geel koorts (Je bleekt, oh je bleekt!)
Nu naar het ondergrondse spirituele spel
Ondergrond waar ze naar school gaan
Daar voor school, ja
Waar ze zeggen: Leraar
Kom op!
Leraar!
Wie heeft mijn bleekmiddel gestolen? (Leraar!)
Mijn kostbare bleekmiddel? (Leraar!)
Ik heb het gekocht bij de winkel (Leraar!)
Voor veertig naira (Leraar!)
Hoe word ik geel? (Leraar!)
Hoe kom ik erachter? (Leraar!)
Ik ga dood, oh (Leraar!)
Ik ga dood, oh (Leraar!)
Ik ga dood, oh (Leraar!)
Volgens de klacht
Moet de klacht een antwoord krijgen
Alsjeblieft, help me, help leraar
Kom op, dom
Kom op!
Dom!
Wie heeft jouw bleekmiddel gestolen? (Dom!)
Jouw kostbare bleekmiddel? (Dom!)
Je hebt het gekocht bij de winkel (Dom!)
Voor veertig naira (Dom!)
Jij zelf bent ook helemaal geel (Dom!)
Hoe kom je erachter? (Dom!)
Je gezicht wordt geel (Dom!)
Je kont wordt zwart (Dom!)
Je snor komt tevoorschijn (Dom!)
Je huid gaat kapot (Dom!)
Je gaat dood, oh (Dom!)
Je gaat dood, oh (Dom!)
Je gaat dood, oh (Dom!)
Je gaat dood, oh (Dom!)
Je bleekt, oh je bleekt! (Je bleekt, oh je bleekt!)