Dem Bobo
Yesterday, dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Oh yes! Dem bobo!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of democracy!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!
For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Dem Bobo
Ayer, dem decirnos sey
Sey hoy, na vamos ganar
Así que luchamos, sufrimos dey
Por este nuevo cambio democrático
Pero la verdad del asunto sea sey
Dem disfrazar otra manera
Para continuar sus caminos torcidos
¡Oh, sí! ¡Dem bobo!
¡Dem bobo a tu mamá!
¡Dem bobo a tu papá!
¡Dem bobo a tu mamá!
¡Dem bobo a tu papá!
¡Dem bobo a tu abuela!
¡Dem bobo a tu abuelo!
¡Dem bobo las mujeres del mercado!
¡Dem bobo, periodista!
¡Los activistas de derechos humanos!
¡En nombre de la democracia!
Dem bobo tu mamá ahahaha ahaha!
Para mañana, nos hacen esperar
Por otra parte, esperamos en vano
Tantos problemas bajo la lluvia
Para hacer de esto un cambio poderoso
Pero la verdad del asunto sea sey
Dem disfrazar otra manera
Para continuar sus caminos torcidos