395px

Ashawo

Fireboy DML

Ashawo

Mutumina
Wetin dey prah
Wetin dey sup oh
I want to yarn
You too dey prah
You too dey form
Shey make I chop oh
Before e sha

No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I'm sorry
And if you cheat on me no worry
No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I'm sorry
And if you cheat on me no worry
No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I'm sorry yah

I apologize
Say I do anything for your back baby
When I no dey mad
I go sharpaly go and come back ehn
No be my fault say I famous oh
Make I no cast for Lagos oh
If the girls dey call my name I go gbe body oh
Ah ah

No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I'm sorry
And if you cheat on me no worry
No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I'm sorry
And if you cheat on me no worry
No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I'm sorry yah

Wetin I dey find for Fatima
Wey my shima no get
Wetin I dey find for Amaka
Wey my shima no get
No be my fault say I famous oh
Make I no cast for lagos oh
If the girls dey call my name I go gbe body oh
Ah ah

No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I'm sorry
And if you cheat on me no worry
No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I'm sorry
And if you cheat on me no worry
No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you I'm sorry yah

Na shayo
Na ashawo

Ashawo

Mutumina
Qu'est-ce qui se passe
Qu'est-ce qui se passe oh
Je veux parler
Toi aussi tu fais le show
Toi aussi tu fais le beau
Est-ce que je peux en profiter oh
Avant que ça ne tourne mal

Ce n'est pas ma faute oh c'est la fête
On est tous des ashawo
Si je te trompe, désolé
Et si tu me trompes, t'inquiète pas
Ce n'est pas ma faute oh c'est la fête
On est tous des ashawo
Si je te trompe, désolé
Et si tu me trompes, t'inquiète pas
Ce n'est pas ma faute oh c'est la fête
On est tous des ashawo
Si je te trompe, désolé yah

Je m'excuse
Dis que je fais n'importe quoi dans ton dos bébé
Quand je ne suis pas fou
Je vais et je reviens vite ehn
Ce n'est pas ma faute si je suis célèbre oh
Faut pas que je me fasse griller à Lagos oh
Si les filles appellent mon nom, je vais me montrer oh
Ah ah

Ce n'est pas ma faute oh c'est la fête
On est tous des ashawo
Si je te trompe, désolé
Et si tu me trompes, t'inquiète pas
Ce n'est pas ma faute oh c'est la fête
On est tous des ashawo
Si je te trompe, désolé
Et si tu me trompes, t'inquiète pas
Ce n'est pas ma faute oh c'est la fête
On est tous des ashawo
Si je te trompe, désolé yah

Qu'est-ce que je cherche chez Fatima
Que ma chérie n'a pas
Qu'est-ce que je cherche chez Amaka
Que ma chérie n'a pas
Ce n'est pas ma faute si je suis célèbre oh
Faut pas que je me fasse griller à Lagos oh
Si les filles appellent mon nom, je vais me montrer oh
Ah ah

Ce n'est pas ma faute oh c'est la fête
On est tous des ashawo
Si je te trompe, désolé
Et si tu me trompes, t'inquiète pas
Ce n'est pas ma faute oh c'est la fête
On est tous des ashawo
Si je te trompe, désolé
Et si tu me trompes, t'inquiète pas
Ce n'est pas ma faute oh c'est la fête
On est tous des ashawo
Si je te trompe, désolé yah

C'est la fête
C'est ashawo