395px

Bandana (feat. Asake)

Fireboy DML

Bandana (feat. Asake)

Low-key
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem, dem know me
Since '06
I've been writin' this story
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me

I no dey blow trees
Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri)
Music chose me
Just know this and know peace (know peace)
I dey lowkey
But, I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly

Na the love wey I see na hin wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh

Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni is coming (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)
Till eternity, I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (awon da?)

Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
Dem no know wetin dey sup (dem no know wetin dey sup)

But, low-key
All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
I'm not joking
All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
Since '06 ('06)
I've been writin' this story (sto-ry)
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
(Giddem)

Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh

Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni is coming (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money
Dem never see me comin'
Hmm-mm, comin'
Mo gbe wan ni is coming (mo gbe wan ni)
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

Bandana (feat. Asake)

Low-key
Iedereen begint het te merken
Ik maak geen grapje
Al mijn jongens, die kennen me
Sinds '06
Schrijf ik dit verhaal
Ik ben geen OG
Maar als je het ze vraagt, kennen ze me

Ik blow geen bomen
De muziek roept me (roept me)
Muziek heeft voor mij gekozen
Weet dit en vind rust (vind rust)
Ik blijf lowkey
Maar ik ben nooit alleen
Sexy dames
Kom langzaam voor me dansen

De liefde die ik zie, geeft me moed
Ik ben een ghetto jongen, ik ben een zondaar
Bang voor niemand, alleen Jehovah
En ik dank de Heer, ik ga ver
Usain Bolt, ik ben snel
Shout out naar mijn mensen in Shitta
Bandana zoals 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh

Ze hebben me nog niet zien komen (kom op, kom op)
Hmm-mm, komen (in Lagos)
Ik breng iets dat eraan komt (ja-ja, oh-yoh)
Naija jongen die naar het buitenland gaat (die naar het buitenland gaat)
Die naar het buitenland gaat (die naar het buitenland gaat)
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

Ik ben nooit zwak, ik stop nooit (ahn-ahn)
Tot in de eeuwigheid, ik brand
Mijn nalatenschap zal niet sterven
Mijn familie is voor het leven
Waar zijn ze?
Wie zijn ze? (wie zijn ze?)

Ze gaan gek worden, ze gaan moe worden
Ze gaan zeggen, ze gaan zeggen (ze gaan zeggen, ze gaan zeggen)
Ze weten niet wat er aan de hand is (ze weten niet wat er aan de hand is)

Maar, low-key
Iedereen begint het te merken (ahn-ahn-ahn)
Ik maak geen grapje
Al mijn jongens, die kennen me (ahn-ahn, ahn)
Sinds '06 ('06)
Schrijf ik dit verhaal (verhaal)
Ik ben geen OG
Maar als je het ze vraagt, kennen ze me
(Giddem)

De liefde die ik zie, geeft me moed (geef me moed)
Ik ben een ghetto jongen, ik ben een zondaar (ik ben een ghetto jongen, ik ben een zondaar)
Bang voor niemand, alleen Jehovah
En ik dank de Heer, ik ga ver (ik ga ver)
Usain Bolt, ik ben snel (snel)
Shout out naar mijn mensen in Shitta
Bandana zoals 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh

Ze hebben me nog niet zien komen (kom op, kom op)
Hmm-mm, komen (in Lagos)
Ik breng iets dat eraan komt (ik breng iets dat eraan komt)
Naija jongen die naar het buitenland gaat (die naar het buitenland gaat)
Die naar het buitenland gaat (die naar het buitenland gaat)
Oshey, Mr. Money
Ze hebben me nog niet zien komen
Hmm-mm, komen
Ik breng iets dat eraan komt (ik breng iets dat eraan komt)
Naija jongen die naar het buitenland gaat
Die naar het buitenland gaat
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

Escrita por: