What If I Say
Jo won ma lo'sanle insama du
Jo won wa'le insama du
Jo won ma lo'sanle insama du
Jo won wa'le insama du
Jo won ma lo'sanle insama du
Jo won wa'le insama du
Jo won ma lo'sanle insama du
Jo won wa'le insama du
What if I say?
Make you come chill with me in my place
When you go fit come maybe this Friday
Me and you we be chilling in my room
We go listen to some songs with my beats by Dre
Maybe we could do this to the midnight train
Baby ee because I want you I want you
Yes I want you yeah
And everyday girl I'll be missing you
You no fit deny say you dey miss me too
'Cause I know say na my music you dey listen to
With your pictures on my wall everywhere in my house
In my parlour in my room, in my kitchen too
Baby girl you no say me I reason you
Eyy ee, because I love you, I love you
Yes I love you
Oya baby give me love oh eh
Jor jor jor jor
Oya baby give me love oh eh
Jor jor jor jor
Oya baby give me love oh
Give me love oh
Baby give me love oh
Give me love oh eh
Give me love give me love oh
Jor jor oya baby give me love
Funmi tan oh funmi tan gan
Jor jor oh give me love oh
Give me love oh
Baby give me love oh
Give me love oh
What if I say make we no be friends make you be my babe
Cos I don they fall and e be like say
Me and you we go runaway we go go America
In the midnight train
Your mummy doesn't even what to see my face
Baby ee and I love you I love you
Yes I love you ooh ooh
Come to my hood
Many fine girls but na you I choose
And all the guys want to steal my boo
Dey get money and they get body
But nobody else wey go fit fill my shoes
Baby girl you know say na me and you
Baby ee and I gat you I gat you
You know I gat you, gat you
Oh baby give me love oh
Jor jor yee yee ye jor jor
Baby give me love oh
Jor jor jor jor
Oya baby give me love oh
Give me love oh
Baby give me love oh
Give me love
Give me love yeah yeah
So if I say make you come chill with me in my place
When you go fit come maybe this Friday
Me and you we be chilling in my room
We go listen till I'm satisfied
Give me love oh
Baby give me love oh
Baby give me love oh
Now oh
Jo won ma lo'sanle insama du
Jo won wa'le insama du
Jo won ma lo'sanle insama du
Jo won wa'le insama du
Jo won ma lo'sanle insama du
Jo won wa'le insama du
Jo won ma lo'sanleinsama du
Jo won wa'le insama du
Was wäre, wenn ich sage
Jo won ma lo'sanle insama du
Jo won wa'le insama du
Jo won ma lo'sanle insama du
Jo won wa'le insama du
Jo won ma lo'sanle insama du
Jo won wa'le insama du
Jo won ma lo'sanle insama du
Jo won wa'le insama du
Was wäre, wenn ich sage?
Komm zu mir und chill mit mir zu Hause
Wann kannst du vielleicht kommen, vielleicht diesen Freitag?
Wir chillen in meinem Zimmer
Wir hören ein paar Songs mit meinen Beats von Dre
Vielleicht könnten wir das bis zum Mitternachtszug machen
Baby, weil ich will dich, ich will dich
Ja, ich will dich, ja
Und jeden Tag, Mädchen, vermisse ich dich
Du kannst nicht leugnen, dass du mich auch vermisst
Denn ich weiß, dass du meine Musik hörst
Mit deinen Bildern an meiner Wand überall in meinem Haus
In meinem Wohnzimmer, in meinem Zimmer, auch in meiner Küche
Baby, Mädchen, du weißt, ich denke an dich
Eyy ee, weil ich dich liebe, ich liebe dich
Ja, ich liebe dich
Komm, Baby, gib mir Liebe, oh eh
Jor jor jor jor
Komm, Baby, gib mir Liebe, oh eh
Jor jor jor jor
Komm, Baby, gib mir Liebe, oh
Gib mir Liebe, oh
Baby, gib mir Liebe, oh
Gib mir Liebe, oh eh
Gib mir Liebe, gib mir Liebe, oh
Jor jor, komm, Baby, gib mir Liebe
Funmi tan oh, funmi tan gan
Jor jor, oh, gib mir Liebe, oh
Gib mir Liebe, oh
Baby, gib mir Liebe, oh
Gib mir Liebe, oh
Was wäre, wenn ich sage, lass uns keine Freunde sein, lass du mein Babe sein
Denn ich fange an zu fallen und es fühlt sich so an
Als würden wir beide weglaufen, wir gehen nach Amerika
Im Mitternachtszug
Deine Mama will mein Gesicht nicht einmal sehen
Baby, und ich liebe dich, ich liebe dich
Ja, ich liebe dich, ooh ooh
Komm in meine Gegend
Viele hübsche Mädchen, aber nur dich wähle ich
Und alle Jungs wollen meine Freundin stehlen
Die haben Geld und die haben Körper
Aber niemand sonst kann meine Schuhe füllen
Baby, Mädchen, du weißt, dass es nur uns beide gibt
Baby, und ich hab dich, ich hab dich
Du weißt, ich hab dich, hab dich
Oh, Baby, gib mir Liebe, oh
Jor jor yee yee ye, jor jor
Baby, gib mir Liebe, oh
Jor jor jor jor
Komm, Baby, gib mir Liebe, oh
Gib mir Liebe, oh
Baby, gib mir Liebe, oh
Gib mir Liebe
Gib mir Liebe, ja ja
Also, wenn ich sage, komm chill mit mir zu Hause
Wann kannst du vielleicht kommen, vielleicht diesen Freitag?
Wir chillen in meinem Zimmer
Wir hören, bis ich zufrieden bin
Gib mir Liebe, oh
Baby, gib mir Liebe, oh
Baby, gib mir Liebe, oh
Jetzt oh
Jo won ma lo'sanle insama du
Jo won wa'le insama du
Jo won ma lo'sanle insama du
Jo won wa'le insama du
Jo won ma lo'sanle insama du
Jo won wa'le insama du
Jo won ma lo'sanle insama du
Jo won wa'le insama du