395px

Ameno Amapiano (Remix) (feat. Nektunez)

Goya Menor

Ameno Amapiano (remix) (feat. Nektunez)

So easy (It's Nektunez yeah)
Hey ha!
Oya meno (ameno)
Oyadepe kirin
Hekedimi yana kukirin
Let me tell them how the thing goes
How the thing goes (how the thing goes)

Shebi meka tamoa
Say my pikin no go join cult
Ha! You want to bam ba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run keta keta
No fit drink water drop cup
Ha Hey!
Shebi you see how the thing goes (how the thing goes)
Ameno, oma nare imperavi ameno (oya tell a man who blend you)
Dimere, dimere, mantiro (and who? And who?)
Mantire mo, ameno
Alright
Oma nare imperavi emu nare, ameno
Oma nare imperavi emu nare
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo (ha)
Ameno dori me (ameno dori me)
Ameno dori me

Okay, okay ha!
This one no be zobo no be can juice
Go school e go school, you go dey pen tools
And na the parameter set you wan dey form too
See
Even your papa no fit save you
For all the calamity wen him pikin don do
Mehn, all the niggas don dey find you
Because that nigga wey you pay omo e don puff
Oh, boy, e don puff (ha, hey!)
Come on, let's go

Shebi meka tamoa
Say my pikin no go join cult
You want to bam ba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run keta keta
No fit drink water drop cup
Dorime
Ah, hey!
Shebi you see how the thing goes
Ameno, oma nare imperavi ameno (I say tell a man who blend you)
Dimere, dimere, mantiro (and who? And wh ?)
Mantire mo, ameno
Oma nare imperavi emu nare, ameno
Oma nare imperavi emu nare
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo (okay)
Ameno dori me (okay, come on, let's go)
Ameno dori me (ah, okay)

Because you made it to the top throne
Let me see what my godfather can do
Coz He's a Father to the fatherless
A mother to the motherless
And nothing no one can do
But promise not to fight again
Not to do anything that will hurt again
Cos if you do na him be say you don gorg again
And -another time you go run again aswear

Shebi meka tamoa
Say my pikin no go join cult
You want to bam ba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run keta keta
No fit drink water drop cup
Hay ha!
Shebi you see how the thing goes
Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo

Ameno Amapiano (Remix) (feat. Nektunez)

So einfach (Es ist Nektunez, ja)
Hey ha!
Oya meno (ameno)
Oyadepe kirin
Hekedimi yana kukirin
Lass mich ihnen erzählen, wie die Sache läuft
Wie die Sache läuft (wie die Sache läuft)

Shebi meka tamoa
Sag, mein Kind wird nicht in eine Sekte eintreten
Ha! Du willst es krachen lassen
Du willst mit den großen Jungs abhängen
Da rennst du kiti kiti
Du rennst keta keta
Kannst kein Wasser trinken und den Becher abstellen
Ha Hey!
Shebi, siehst du, wie die Sache läuft (wie die Sache läuft)
Ameno, oma nare imperavi ameno (oya sag einem Mann, der dich mischt)
Dimere, dimere, mantiro (und wer? Und wer?)
Mantire mo, ameno
Alles klar
Oma nare imperavi emu nare, ameno
Oma nare imperavi emu nare
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo (ha)
Ameno dori me (ameno dori me)
Ameno dori me

Okay, okay ha!
Das hier ist kein Zobo, kein Dosengetränk
Geh zur Schule, du wirst die Werkzeuge haben
Und das ist der Parameter, den du auch setzen willst
Sieh
Sogar dein Vater kann dich nicht retten
Vor all dem Unheil, das sein Kind angerichtet hat
Mann, alle Typen suchen nach dir
Weil der Typ, dem du Geld gegeben hast, jetzt aufgepufft ist
Oh, Junge, er ist aufgepufft (ha, hey!)
Komm schon, lass uns gehen

Shebi meka tamoa
Sag, mein Kind wird nicht in eine Sekte eintreten
Du willst es krachen lassen
Du willst mit den großen Jungs abhängen
Da rennst du kiti kiti
Du rennst keta keta
Kannst kein Wasser trinken und den Becher abstellen
Dorime
Ah, hey!
Shebi, siehst du, wie die Sache läuft
Ameno, oma nare imperavi ameno (ich sage, sag einem Mann, der dich mischt)
Dimere, dimere, mantiro (und wer? Und wer?)
Mantire mo, ameno
Oma nare imperavi emu nare, ameno
Oma nare imperavi emu nare
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo (okay)
Ameno dori me (okay, komm schon, lass uns gehen)
Ameno dori me (ah, okay)

Weil du es bis zum höchsten Thron geschafft hast
Lass mich sehen, was mein Pate tun kann
Denn er ist ein Vater für die Waisen
Eine Mutter für die Waisen
Und nichts kann jemand tun
Aber versprich, nicht wieder zu kämpfen
Nichts zu tun, was wieder wehtut
Denn wenn du es tust, heißt das, du bist wieder in Schwierigkeiten
Und - ein anderes Mal wirst du wieder rennen, schwöre ich

Shebi meka tamoa
Sag, mein Kind wird nicht in eine Sekte eintreten
Du willst es krachen lassen
Du willst mit den großen Jungs abhängen
Da rennst du kiti kiti
Du rennst keta keta
Kannst kein Wasser trinken und den Becher abstellen
Hay ha!
Shebi, siehst du, wie die Sache läuft
Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo

Escrita por: