24/7
Carry my matter for my head
I no dey foh, I no dey send
'Cause if I carry last today, nobody go reason me, nobody go care (care)
'Long as the raba choke, dem no go leave you alone (leave you alone)
Na why I dey grind non-stop and I vibe non-stop
'Cause a man must chop, oh-oh, yeah
Brother man
Me, I want to dance and flex and feel alright
J'aye lo, party lo, 24 seven oh, brother
Me don't worry what no other man dey think about, a nigga man
Me, I face my front, I no get time

Shey na me you wan dey whine?
No man dey God, no bigger than
Face my grind, hate no brother man
If dem like make dem carry my yarn around town (ooh-woah)
And, na better I dey find
Nothing wey my God no fit do
Bad mind come my way, me, I bind (me, I bind)
Time e no dey, I no get time, ii-yeah-yeah
Brother man
Me, I want to dance and flex and feel alright
J'aye lo, party lo, 24 seven oh, brother
Me don't worry what no other man dey think about, a nigga man
Me, I face my front, I no get time
Brother man
Me, I want to dance and flex and feel alright
J'aye lo, party lo, 24 seven oh, brother
Me don't worry what no other man dey think about, a nigga man
Me, I face my front, I no get time
Joe', Joe', Joeboy 'pon deck
24/7
Carga mi asunto en mi cabeza
No me importa, no me importa
Porque si hoy llego de último, nadie me va a tomar en cuenta, a nadie le va a importar (importar)
Mientras el problema apriete, no te van a dejar en paz (dejar en paz)
Por eso sigo trabajando sin parar y vibro sin parar
Porque un hombre tiene que comer, oh-oh, sí
Hermano
Yo, quiero bailar, disfrutar y sentirme bien
Vive la vida, fiesta todo el tiempo, 24/7 oh, hermano
No me preocupo por lo que piensen los demás, un hombre de verdad
Yo, miro hacia adelante, no tengo tiempo

¿Acaso soy yo a quien quieres engañar?
Nadie es más grande que Dios, no hay nadie más grande
Enfócate en tu trabajo, no odies a tu hermano
Si quieren, que hablen de mí por la ciudad (ooh-woah)
Y, estoy buscando lo mejor
Nada que mi Dios no pueda hacer
Si la envidia llega a mí, yo la detengo (yo la detengo)
No hay tiempo, no tengo tiempo, ii-sí-sí
Hermano
Yo, quiero bailar, disfrutar y sentirme bien
Vive la vida, fiesta todo el tiempo, 24/7 oh, hermano
No me preocupo por lo que piensen los demás, un hombre de verdad
Yo, miro hacia adelante, no tengo tiempo
Hermano
Yo, quiero bailar, disfrutar y sentirme bien
Vive la vida, fiesta todo el tiempo, 24/7 oh, hermano
No me preocupo por lo que piensen los demás, un hombre de verdad
Yo, miro hacia adelante, no tengo tiempo
Joe', Joe', Joeboy en la casa