Baby
What I fit do to get your love
Girl I don give you all I got but it’s not enough for you
Shey you fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
What you wanna do girl
Where you wan go
‘Cos anywhere you go, girl
I go follow go
'Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that’s the reason they be hating on you (who are those)
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Joe, Joe Joeboy ‘pon dat!
Baby
What do I gotta do to win your love
Girl, I’ve given you everything I’ve got, but it’s still not enough for you
Did you shoot me with a love catapult?
That’s why I can’t get enough of you
What’s that?
Nothing I wouldn’t do
For my baby
My babe
Whenever you need me, I’ll come through
I’m on my way
I’m on my way now
What’s that?
Nothing I wouldn’t do for my babe
My babe
My shorty, my sweetheart
My babe, my babe, oh
Baby, are you there for me?
Just like I’m there for you
Baby, are you there for me?
Just like I’m there for you
What’s that?
Nothing I wouldn’t do
For my baby
My babe
Whenever you need me, I’ll come through
I’m on my way
I’m on my way now
What’s that?
Nothing I wouldn’t do for my babe
My babe
My shorty, my sweetheart
My babe, my babe, oh
What do you wanna do, girl?
Where do you wanna go?
'Cause wherever you go, girl
I’ll follow you
'Cause I love the way you back it up
The way you drop it low
And that’s why they’re hating on you (who are those?)
Baby, you’re the baddest
Step on the dance floor and show your wild side
I’ll be your king
You’ll be my royal highness
Out of all the girls, you’re the flyest
Baby, are you there for me?
Just like I’m there for you
Baby, are you there for me?
Just like I’m there for you
Joe, Joe Joeboy on that!