395px

Bebé

Joeboy

Baby

What I fit do to get your love
Girl I don give you all I got but it’s not enough for you
Shey you fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you

Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole

Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for you

Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole

Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

What you wanna do girl
Where you wan go
‘Cos anywhere you go, girl
I go follow go
'Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that’s the reason they be hating on you (who are those)

Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest

Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for you

Joe, Joe Joeboy ‘pon dat!

Bebé

Qué puedo hacer para obtener tu amor
Nena, te he dado todo lo que tengo pero no es suficiente para ti
¿Me disparas con una catapulta de amor?
Por eso no puedo tener suficiente de ti

¿Qué es eso?
Nada que no pueda hacer
Por mi bebé
Mi nena
Cada vez que me necesitas, acudo
Voy corriendo
Corriendo hacia ti

¿Qué es eso?
Nada que no pueda hacer por mi nena
Mi nena
Mi chica bonita
Mi bebé, mi bebé, eh

Bebé, ¿estás para mí?
Como yo estoy para ti
Bebé, ¿estás para mí?
Como yo estoy para ti

¿Qué es eso?
Nada que no pueda hacer
Por mi bebé
Mi nena
Cada vez que me necesitas, acudo
Voy corriendo
Corriendo hacia ti

¿Qué es eso?
Nada que no pueda hacer por mi nena
Mi nena
Mi chica bonita
Mi bebé, mi bebé, eh

¿Qué quieres hacer, chica?
¿A dónde quieres ir?
Porque a donde sea que vayas, chica
Yo te seguiré
Porque me gusta cómo lo mueves
Cómo te agachas
Y esa es la razón por la que te odian (¿quiénes son esos?)

Bebé, eres la mejor
Pisa la pista de baile y muestra tu locura
Yo seré tu rey
Tú serás mi alteza real
De todas las chicas, tú eres la más guapa

Bebé, ¿estás para mí?
Como yo estoy para ti
Bebé, ¿estás para mí?
Como yo estoy para ti

¡Joe, Joe, Joeboy en eso!

Escrita por: