Beginning
Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you (oh, no)
Spend a couple couple milli on you (yeah, yeah)
Give you loving till you say e don do (ye, ye)
Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when I see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright (ye, ye)
Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
Ohema o as I dey call you make you answer (fall in love o)
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I'm beginning to begin to fall in love
Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
'Cause it's a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe Joe Joeboy 'pon deck
Beginning
Girl, I swear
If they put a gun to my head and tell me to deny you
I’d tell them hell no
No way
I’d spend all my cash on you (oh, no)
Drop a couple mil on you (yeah, yeah)
Show you love until you say that’s enough (ye, ye)
It’s a special kind of feeling when I’m with you
I feel it every time I’m with you
I want your heart, your soul, and your body too
I can’t let you go
I’m starting to fall in love
I’m starting to fall in love
I’m starting to fall in love
This love ain’t no ordinary thing
You were supposed to be just a one-night stand
But now I’m catching feelings
I get mad when I see you with someone else
Oh no
I can’t focus anymore
Let’s celebrate, please
Hold me tight and rub my head, baby
Make me feel alright (ye, ye)
It’s a special kind of feeling when I’m with you
I feel it every time I’m with you
I want your heart, your soul, and your body too
I can’t let you go
I’m starting to fall in love
I’m starting to fall in love
I’m starting to fall in love
Hey girl, when I call you, please answer (fall in love, oh)
When I call you, please answer
When I call you, please
I’m starting to fall in love
Hey girl, when I call you, please answer
When I call you, please answer
When I call you, please answer
So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
'Cause it’s a banger
Joeboy, give it to them
Joeboy, give it to them
Joe Joe Joeboy on deck