395px

Comenzando

Joeboy

Beginning

Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you (oh, no)
Spend a couple couple milli on you (yeah, yeah)
Give you loving till you say e don do (ye, ye)

Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go

I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love

This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when I see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright (ye, ye)

Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go

I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer (fall in love o)
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I'm beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer

So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
'Cause it's a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe Joe Joeboy 'pon deck

Comenzando

Por mi vida
Si apuntan con un arma a mi cabeza y me dicen que te niegue
Les diré que no, no
No es mentira
Podría gastar todo mi dinero en ti (oh, no)
Gastar un par de millones en ti (sí, sí)
Darte amor hasta que digas que es suficiente (sí, sí)

Es un tipo especial de sentimiento que siento cuando estoy contigo
Siempre pienso en ti cuando estoy contigo
Quiero tu corazón, tu alma y tu cuerpo también
No puedo dejarte ir

Estoy empezando a empezar a enamorarme
Estoy empezando a empezar a enamorarme
Estoy empezando a empezar a enamorarme

Este amor no es una cosa ordinaria
Debería ser solo un amor de una noche
Pero ahora estoy empezando a sentir cosas
Me enojo cuando te veo con otra persona
Oh no
Ya no puedo concentrarme
Celebremos, por favor
Abrázame fuerte y acaricia mi cabeza, bebé
Hazme sentir bien (sí, sí)

Es un tipo especial de sentimiento que siento cuando estoy contigo
Siempre pienso en ti cuando estoy contigo
Quiero tu corazón, tu alma y tu cuerpo también
No puedo dejarte ir

Estoy empezando a empezar a enamorarme
Estoy empezando a empezar a enamorarme
Estoy empezando a empezar a enamorarme

Ohema, cuando te llamo, responde (enamórate)
Cuando te llamo, responde
Cuando te llamo, responde
Estoy empezando a empezar a enamorarme

Ohema, cuando te llamo, responde
Cuando te llamo, responde
Cuando te llamo, responde

Así que cada vez que escuches este ritmo
Solo quiero que vibres con él
Porque es un éxito
Joeboy se los da
Joeboy se los da
Joe Joe Joeboy en la cubierta

Escrita por: