Beginning
Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you (oh, no)
Spend a couple couple milli on you (yeah, yeah)
Give you loving till you say e don do (ye, ye)
Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when I see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright (ye, ye)
Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
Ohema o as I dey call you make you answer (fall in love o)
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I'm beginning to begin to fall in love
Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
'Cause it's a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe Joe Joeboy 'pon deck
Début
Omo walai
Si on me met un flingue sur la tempe et qu'on me dit de te renier
Je leur dirai que c'est des mensonges
C'est pas vrai
Je pourrais dépenser tout mon fric pour toi (oh, non)
Dépenser quelques millions pour toi (ouais, ouais)
Te donner de l'amour jusqu'à ce que tu dises que ça suffit (ouais, ouais)
Un sentiment spécial que je ressens quand je suis avec toi
On se comprend à chaque fois que je suis avec toi
Je veux ton cœur, ton âme et ton corps aussi
Je peux pas te laisser partir
Je commence à tomber amoureux
Je commence à tomber amoureux
Je commence à tomber amoureux
Cet amour c'est pas un truc ordinaire
Tu devrais être un coup d'un soir
Mais maintenant je commence à avoir des sentiments
Je suis en colère quand je te vois avec quelqu'un d'autre
Oh non
Je peux plus me concentrer
Faisons la fête, s'il te plaît
Prends-moi fort et caresse ma tête, bébé
Fais-moi sentir bien (ouais, ouais)
Un sentiment spécial que je ressens quand je suis avec toi
On se comprend à chaque fois que je suis avec toi
Je veux ton cœur, ton âme et ton corps aussi
Je peux pas te laisser partir
Je commence à tomber amoureux
Je commence à tomber amoureux
Je commence à tomber amoureux
Ohema, quand je t'appelle, réponds-moi (tomber amoureux)
Quand je t'appelle, réponds-moi
Quand je t'appelle, réponds-moi
Je commence à tomber amoureux
Ohema, quand je t'appelle, réponds-moi
Quand je t'appelle, réponds-moi
Quand je t'appelle, réponds-moi
Alors chaque fois que tu entends cette vibe
Je veux juste que tu vibres avec
Parce que c'est un tube
Joeboy, fais-le
Joeboy, fais-le
Joe Joe Joeboy sur le deck