Better Thing
Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh na
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing
Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh no
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye
Who no like better thing yo yah
Mejor Cosa
Comida para mi mesa
Mula para mi mano
Si no envías cuando no tenía antes
No me preocupa, entiendo
¿No soy rico en este mundo?
O ¿acaso no quiero hablar?
Quien trabaja come
Es lo que mi papá dice
Recuerdo que el otro día
Nadie quería mirarme a la cara
La música hizo que todo se descontrolara
Dios me dio la gracia, oh sí
Por eso no me quejo
Cuando hay envidia
Estamos felices estos días
Pero lo que mi papá dice es
¿Quién no quiere algo mejor?
¿Quién no quiere algo mejor, oh no?
¿Quién no quiere algo mejor, oh sí sí sí sí?
¿Quién no quiere algo mejor?
¿Cuál es el punto?
¿Por qué el chico está luchando?
Todo es por gracia
No por tu fuerza
¿No soy rico en este mundo?
O ¿acaso no quiero hablar?
Quien trabaja come
Es lo que mi papá dice
Sí sí sí sí
¿Cuál es el punto?
Si tengo dinero y no lo comparto con mis amigos
Si estoy bien y no hago feliz a mamá
Es cuando tienes dinero que te llaman chico seguro
¿Cuál es el punto?
Si tengo dinero y no lo comparto con mis amigos
Si estoy bien y no hago feliz a mamá
Es cuando tienes dinero que te llaman chico seguro
Recuerdo que el otro día
Nadie quería mirarme a la cara
La música hizo que todo se descontrolara
Dios me dio la gracia, oh no
Por eso no me quejo
Cuando hay envidia
Estamos felices estos días
Pero lo que mi papá dice es
¿Quién no quiere algo mejor?
¿Quién no quiere algo mejor, oh no?
¿Quién no quiere algo mejor, oh sí sí sí sí?
¿Quién no quiere algo mejor, yo yah