Blessings
Oh oh, yeah yeah yeah
(I think I drink I too much)
Omo na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
So don't worry my brother, my sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings
Wey we all dey find
Baba God abeg abeg o
I don't want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o
Baba God abeg abeg o
I don't want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast (yeah yeah yeah)
Because na blessings on blessings on blessings I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Jesu jor
Answer me
Make your blessings cover me
I no say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide me
Oluwa jor
Answer me
Make your blessings cover me
I no say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide me
Because na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
So don't worry my brother, my sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
O yo-yo-yo
O-yo-yo-yo-yo-yo
O-yo-yo-yo-yo-yo
O-yo-yo-yo
O yo-yo-yo
O-yo-yo-yo-yo-yo
O-yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo
(Jo jo joe boy 'pon deck)
Bendiciones
Oh oh, sí sí sí
(Pienso que bebo demasiado)
Son bendiciones sobre bendiciones sobre bendiciones
Que yo estoy buscando
Son bendiciones sobre bendiciones sobre bendiciones
Que yo estoy buscando
Así que no te preocupes hermano, hermana, tendrás tu momento
Porque son bendiciones sobre bendiciones sobre bendiciones
Que todos estamos buscando
Baba Dios, por favor, por favor
No quiero ser el último
Por eso estoy orando y ayunando
Para que mi asunto no se eche a perder
Baba Dios, por favor, por favor
No quiero ser el último
Por eso estoy orando y ayunando
Para que mi asunto no se eche a perder (sí sí sí)
Porque son bendiciones sobre bendiciones sobre bendiciones que estoy buscando
Son bendiciones sobre bendiciones sobre bendiciones
Que yo estoy buscando
Jesús, por favor
Respóndeme
Que tus bendiciones me cubran
Sé que ves lo que yo no veo
Así que solo cuídame y guíame
Dios, por favor
Respóndeme
Que tus bendiciones me cubran
Sé que ves lo que yo no veo
Así que solo cuídame y guíame
Porque son bendiciones sobre bendiciones sobre bendiciones
Que yo estoy buscando
Son bendiciones sobre bendiciones sobre bendiciones
Que yo estoy buscando
Así que no te preocupes hermano, hermana, tendrás tu momento
Porque son bendiciones sobre bendiciones sobre bendiciones
Que yo estoy buscando
Oh yo-yo-yo
Oh-yo-yo-yo-yo-yo
Oh-yo-yo-yo-yo-yo
Oh-yo-yo-yo
Oh yo-yo-yo
Oh-yo-yo-yo-yo-yo
Oh-yo-yo-yo-yo-yo
Oh yo-yo-yo
(Jo jo joe boy en la casa)