Body & Soul
I dey sing, you dey dance, you dey whine
When you cry I go wipe your eyes
Gimme your bag make I fill am with dough
I'm the only one, you no need another
I'll hold you down
You know this, you notice, bebe
And I've told you now
I'm right here, I dey for you, bae
E no get anywhere wey I wan go
If I could I would love you in my next life
I don't really care about tomorrow
As long as you dey right now I go dey fine
You gat me high when I'm low low
Shawty, you can take my soul
All these things wey I dey talk right now
I dey feel am for my body and bone, oh
Body and soul
Body and soul
Body and soul (oh ho oh)
Body and soul
I love the way you put it on me
That thing wey you dey do me e dey mad me
It's a vibe when I'm rocking your body
No competition for your side oh dem no reach
Make you look me wella I no be novice
Only you, I want don't need nobody
No oh oh oh oh oh oh oh
So baby girl, I'll hold you down
You know this, you notice, bebe
And I've told you now
I dey here, I dey for you, bae
I'll hold you down
You know this, you notice, bebe
And I've told you now
I dey here, I dey for you, bae
E no get anywhere wey I wan go
If I could I would love you in my next life
I don't really care about tomorrow
As long as you dey right now I go dey fine
You got me high when I'm low low
Shawty, you can take my soul
All these things wey I dey talk right now
I dey feel am for my body and soul, oh (oh)
I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am oh way
Joeboy Pon deck (hmm hmm hmm)
(I dey feel am, I dey feel am)
(I dey feel am for my body and soul)
(I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)
Körper und Seele
Ich singe, du tanzt, du wippst
Wenn du weinst, wische ich dir die Tränen weg
Gib mir deine Tasche, ich fülle sie mit Geld
Ich bin der Einzige, du brauchst keinen anderen
Ich halte dich fest
Du weißt das, du merkst es, Babe
Und ich hab's dir jetzt gesagt
Ich bin hier, ich bin für dich da, Schatz
Es gibt keinen Ort, an den ich gehen will
Wenn ich könnte, würde ich dich in meinem nächsten Leben lieben
Es ist mir egal, was morgen kommt
Solange du jetzt hier bist, geht's mir gut
Du hebst mich hoch, wenn ich am Boden bin
Schatz, du kannst meine Seele nehmen
All diese Dinge, die ich gerade sage
Ich fühle es in meinem Körper und meinen Knochen, oh
Körper und Seele
Körper und Seele
Körper und Seele (oh ho oh)
Körper und Seele
Ich liebe, wie du es mir gibst
Das, was du mit mir machst, macht mich verrückt
Es ist ein Vibe, wenn ich deinen Körper rocke
Keine Konkurrenz auf deiner Seite, oh, die kommen nicht ran
Schau mich gut an, ich bin kein Anfänger
Nur dich will ich, brauche niemanden sonst
Nein oh oh oh oh oh oh oh
Also, Baby, ich halte dich fest
Du weißt das, du merkst es, Babe
Und ich hab's dir jetzt gesagt
Ich bin hier, ich bin für dich da, Schatz
Ich halte dich fest
Du weißt das, du merkst es, Babe
Und ich hab's dir jetzt gesagt
Ich bin hier, ich bin für dich da, Schatz
Es gibt keinen Ort, an den ich gehen will
Wenn ich könnte, würde ich dich in meinem nächsten Leben lieben
Es ist mir egal, was morgen kommt
Solange du jetzt hier bist, geht's mir gut
Du hebst mich hoch, wenn ich am Boden bin
Schatz, du kannst meine Seele nehmen
All diese Dinge, die ich gerade sage
Ich fühle es in meinem Körper und meiner Seele, oh (oh)
Ich fühle es, ich fühle es, ich fühle es oh ja
Joeboy Pon Deck (hmm hmm hmm)
(Ich fühle es, ich fühle es)
(Ich fühle es in meinem Körper und meiner Seele)
(Ich fühle es, ich fühle es, ich fühle es in meinem Körper und meiner Seele)