395px

Corps et Âme

Joeboy

Body & Soul

I dey sing, you dey dance, you dey whine
When you cry I go wipe your eyes
Gimme your bag make I fill am with dough
I'm the only one, you no need another
I'll hold you down
You know this, you notice, bebe
And I've told you now
I'm right here, I dey for you, bae
E no get anywhere wey I wan go

If I could I would love you in my next life
I don't really care about tomorrow
As long as you dey right now I go dey fine
You gat me high when I'm low low
Shawty, you can take my soul
All these things wey I dey talk right now
I dey feel am for my body and bone, oh

Body and soul
Body and soul
Body and soul (oh ho oh)
Body and soul

I love the way you put it on me
That thing wey you dey do me e dey mad me
It's a vibe when I'm rocking your body
No competition for your side oh dem no reach
Make you look me wella I no be novice
Only you, I want don't need nobody
No oh oh oh oh oh oh oh

So baby girl, I'll hold you down
You know this, you notice, bebe
And I've told you now
I dey here, I dey for you, bae
I'll hold you down
You know this, you notice, bebe
And I've told you now
I dey here, I dey for you, bae

E no get anywhere wey I wan go
If I could I would love you in my next life
I don't really care about tomorrow
As long as you dey right now I go dey fine
You got me high when I'm low low
Shawty, you can take my soul
All these things wey I dey talk right now
I dey feel am for my body and soul, oh (oh)
I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am oh way
Joeboy Pon deck (hmm hmm hmm)

(I dey feel am, I dey feel am)
(I dey feel am for my body and soul)
(I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)

Corps et Âme

Je chante, tu danses, tu te déhanches
Quand tu pleures, je vais essuyer tes yeux
Donne-moi ton sac, je vais le remplir de fric
Je suis le seul, tu n'as pas besoin d'un autre
Je vais te soutenir
Tu sais ça, tu le remarques, bébé
Et je te l'ai dit maintenant
Je suis juste ici, je suis pour toi, chérie
Y'a nulle part où je veux aller

Si je pouvais, je t'aimerais dans ma prochaine vie
Je me fous de demain
Tant que tu es là maintenant, je vais aller bien
Tu me fais planer quand je suis au plus bas
Chérie, tu peux prendre mon âme
Toutes ces choses que je dis en ce moment
Je les ressens dans mon corps et mon âme, oh

Corps et âme
Corps et âme
Corps et âme (oh ho oh)
Corps et âme

J'adore la façon dont tu me fais ça
Ce que tu me fais, ça me rend fou
C'est une ambiance quand je bouge ton corps
Pas de compétition de ton côté, oh, ils n'arrivent pas
Regarde-moi bien, je ne suis pas un novice
Toi seule, je veux, pas besoin de personne d'autre
Non oh oh oh oh oh oh oh

Alors ma belle, je vais te soutenir
Tu sais ça, tu le remarques, bébé
Et je te l'ai dit maintenant
Je suis ici, je suis pour toi, chérie
Je vais te soutenir
Tu sais ça, tu le remarques, bébé
Et je te l'ai dit maintenant
Je suis ici, je suis pour toi, chérie

Y'a nulle part où je veux aller
Si je pouvais, je t'aimerais dans ma prochaine vie
Je me fous de demain
Tant que tu es là maintenant, je vais aller bien
Tu me fais planer quand je suis au plus bas
Chérie, tu peux prendre mon âme
Toutes ces choses que je dis en ce moment
Je les ressens dans mon corps et mon âme, oh (oh)
Je les ressens, je les ressens, je les ressens oh ouais
Joeboy sur le deck (hmm hmm hmm)

(Je les ressens, je les ressens)
(Je les ressens dans mon corps et mon âme)
(Je les ressens, je les ressens, je les ressens dans mon corps et mon âme)

Escrita por: