395px

Jolie

Khaid

Jolie

Jolie, Jolie
Baby, we for dey relationship
I try convince
Baby tell me say no vacancy

I don notice
Say you wan dey do me wait and see
But God forbid
Baby, contemplate my faji

So me say over, over
My body ah wait for you for corner
Dey for life you no get e asunder
Any man ponder, I fire am Thunder

So me say over, over
My body ah wait for you for corner
Dey for life you no get e asunder
Any man ponder, I fire am Thunder

Jolie, Jolie
Jolie, carry body ah
I call police
Say baby sweet pass vanilla
I don notice say I no fit to considеr ah
Nnn consider ah
Ah yah yah

Jolie, Jolie
Joliе, carry body ah
I call police
Say baby sweet pass vanilla

I don notice say I no fit to consider ah
Nnn consider ah
Ah yah yah

Say me I can't let you go
So me I gats let you know
You know I gats let am show
My Jolie ahh come take photo

And I go fit wait for you
I callie your celly
This love e dey sweet for body
On top you I wan waste my money

I wan see something
You carry something
You do me something
You kill my confidence

I no fit pretend
For your love I go kalakuta
I don put am
I don quench my heart in side cooler
I don carry your matter for ambulance
I get eye patch e resemble ruger

So me say over, over
My body ah wait for you for corner
Dey for life you no get e asunder
Any man ponder, I fire am Thunder

So me say over, over
My body ah wait for you for corner
Dey for life you no get e asunder
Any man ponder, I fire am Thunder

Jolie, Jolie
Jolie, carry body ah
I call police
Say baby sweet pass vanilla
I don notice say I no fit to consider ah
Nnn consider ah
Ah yah yah

Jolie, Jolie
Jolie, carry body ah
I call police
Say baby sweet pass vanilla
I don notice say I no fit to consider ah
Nnn consider ah
Ah yah yah

Jolie

Jolie, Jolie
Lieverd, we hebben een relatie
Ik probeer je te overtuigen
Lieverd, zeg me dat er geen plek is

Ik heb gemerkt
Dat je me laat wachten en kijken
Maar God verhoede
Lieverd, overweeg mijn faji

Dus ik zeg telkens weer
Mijn lichaam wacht op jou om de hoek
In het leven heb je die niet als scheiding
Elke man die twijfelt, ik schiet hem met bliksem

Dus ik zeg telkens weer
Mijn lichaam wacht op jou om de hoek
In het leven heb je die niet als scheiding
Elke man die twijfelt, ik schiet hem met bliksem

Jolie, Jolie
Jolie, kom eens hier
Ik bel de politie
Zeg dat je zoet bent als vanille
Ik heb gemerkt dat ik je niet kan overwegen
Nnn overwegen
Ah yah yah

Jolie, Jolie
Jolie, kom eens hier
Ik bel de politie
Zeg dat je zoet bent als vanille

Ik heb gemerkt dat ik je niet kan overwegen
Nnn overwegen
Ah yah yah

Zeg, ik kan je niet laten gaan
Dus ik moet je laten weten
Je weet dat ik het moet laten zien
Mijn Jolie, kom op voor een foto

En ik kan op je wachten
Ik bel je op
Deze liefde is zo fijn in mijn lijf
Op jou wil ik mijn geld verdoen

Ik wil iets zien
Je hebt iets bij je
Je doet iets met me
Je breekt mijn zelfvertrouwen

Ik kan niet doen alsof
Voor jouw liefde ga ik kalakuta
Ik heb het gepakt
Ik heb mijn hart in de koelbox gezet
Ik heb jouw zaak in de ambulance
Ik heb een ooglap, het lijkt op een ruger

Dus ik zeg telkens weer
Mijn lichaam wacht op jou om de hoek
In het leven heb je die niet als scheiding
Elke man die twijfelt, ik schiet hem met bliksem

Dus ik zeg telkens weer
Mijn lichaam wacht op jou om de hoek
In het leven heb je die niet als scheiding
Elke man die twijfelt, ik schiet hem met bliksem

Jolie, Jolie
Jolie, kom eens hier
Ik bel de politie
Zeg dat je zoet bent als vanille
Ik heb gemerkt dat ik je niet kan overwegen
Nnn overwegen
Ah yah yah

Jolie, Jolie
Jolie, kom eens hier
Ik bel de politie
Zeg dat je zoet bent als vanille
Ik heb gemerkt dat ik je niet kan overwegen
Nnn overwegen
Ah yah yah.

Escrita por: Khaid