395px

Escapar

Khaid

Run Away

Because you know say na you dey for my conscience na the reason why you dey gara
(Hmmm, you dey gara gara gara gara)
And anytime wey I say make you give me chop you no even dey try jara
(Hmmm, you no dey add jara jara jara jara)

Omalicha
Omalicha nwa
Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa
See ohhh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal

Ohh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Baby, I miss you, baby
But I'm here out here thinking
If you really love me

Choose between me and the shorties you are hiding
Do you really think that I'm blind
Omo no dey do me 419
As you dey see me I'm fragile

If you dey for me
Gimme your loving
For your sake hunnie
I go disappear hunnie
All up in my face she go kill person
Come make I jam machinery

If you dey for me
Gimme your loving
For your sake hunnie
I go disappear hunnie
Come make I solve your mathematics
Make you con solve my jagbajantis

Omalicha
Omalicha nwa
Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa
See ohhh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal

Ohh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Escapar

Porque sabes que eres quien está en mi conciencia, esa es la razón por la que estás molestando
(Hmmm, estás molestando mucho)
Y cada vez que te pido que me des de comer ni siquiera intentas agregar más
(Hmmm, no añades más)

Omalicha
Omalicha nwa
¿Qué hay en tu lista que no pueda comprar, omalicha nwa?
Mira, mi chica, me estás animando, me estás animando nwa
Chica, me estás volviendo loco, juro que estás desordenando mi interior

Oh, nena, no te vayas
Mira en mis ojos, sentirás mi dolor
No me digas que corra mi carrera
Hazme girar como un huracán
Como un huracán
No te vayas

Mira en mis ojos, sentirás mi dolor
No me digas que corra mi carrera
Hazme girar como un huracán
Como un huracán
No te vayas

Nena, te extraño, nena
Pero aquí afuera pensando
Si realmente me amas

Elige entre mí y las chicas que estás escondiendo
¿Realmente crees que soy ciego?
No me hagas el 419
Como me ves, soy frágil

Si estás conmigo
Dame tu amor
Por tu bien, cariño
Voy a desaparecer, cariño
Todo en mi cara, ella va a matar a alguien
Ven y choca con la maquinaria

Si estás conmigo
Dame tu amor
Por tu bien, cariño
Voy a desaparecer, cariño
Ven y resuelve tus matemáticas
Hazme resolver mi desorden

Omalicha
Omalicha nwa
¿Qué hay en tu lista que no pueda comprar, omalicha nwa?
Mira, mi chica, me estás animando, me estás animando nwa
Chica, me estás volviendo loco, juro que estás desordenando mi interior

Oh, nena, no te vayas
Mira en mis ojos, sentirás mi dolor
No me digas que corra mi carrera
Hazme girar como un huracán
Como un huracán
No te vayas

Mira en mis ojos, sentirás mi dolor
No me digas que corra mi carrera
Hazme girar como un huracán
Como un huracán
No te vayas

Escrita por: