Run Away
Because you know say na you dey for my conscience na the reason why you dey gara
(Hmmm, you dey gara gara gara gara)
And anytime wey I say make you give me chop you no even dey try jara
(Hmmm, you no dey add jara jara jara jara)
Omalicha
Omalicha nwa
Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa
See ohhh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal
Ohh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away
Baby, I miss you, baby
But I'm here out here thinking
If you really love me
Choose between me and the shorties you are hiding
Do you really think that I'm blind
Omo no dey do me 419
As you dey see me I'm fragile
If you dey for me
Gimme your loving
For your sake hunnie
I go disappear hunnie
All up in my face she go kill person
Come make I jam machinery
If you dey for me
Gimme your loving
For your sake hunnie
I go disappear hunnie
Come make I solve your mathematics
Make you con solve my jagbajantis
Omalicha
Omalicha nwa
Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa
See ohhh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal
Ohh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away
Fuis pas
Parce que tu sais que c'est toi qui es dans ma conscience, c'est la raison pour laquelle tu es là
(Hmmm, tu es là là là là)
Et chaque fois que je te demande de me donner à manger, tu n'essaies même pas d'ajouter un peu
(Hmmm, tu n'ajoutes pas un peu un peu un peu un peu)
Belle fille
Belle fille
Qu'est-ce qu'il y a sur ta liste que je ne peux pas acheter, belle fille
Regarde ohhh ma fille, tu me donnes de l'énergie, me donnes de l'énergie, ma fille
Fille, tu me rends fou, je jure que tu détruis mon intérieur
Ohh bébé, ne fuis pas
Regarde dans mes yeux, tu vas sentir ma douleur
Ne me dis pas de courir ma course
Fais-moi tourner comme un ouragan
Comme un ouragan
Ne fuis pas
Regarde dans mes yeux, tu vas sentir ma douleur
Ne me dis pas de courir ma course
Fais-moi tourner comme un ouragan
Comme un ouragan
Ne fuis pas
Bébé, tu me manques, bébé
Mais je suis ici à penser
Si tu m'aimes vraiment
Choisis entre moi et les filles que tu caches
Penses-tu vraiment que je suis aveugle
Ne me fais pas le coup du 419
Comme tu me vois, je suis fragile
Si tu es là pour moi
Donne-moi ton amour
Pour toi, chérie
Je vais disparaître, chérie
Tout près de mon visage, elle va tuer quelqu'un
Viens, je vais te faire découvrir la machine
Si tu es là pour moi
Donne-moi ton amour
Pour toi, chérie
Je vais disparaître, chérie
Viens, je vais résoudre tes maths
Fais que tu résolves mes problèmes
Belle fille
Belle fille
Qu'est-ce qu'il y a sur ta liste que je ne peux pas acheter, belle fille
Regarde ohhh ma fille, tu me donnes de l'énergie, me donnes de l'énergie, ma fille
Fille, tu me rends fou, je jure que tu détruis mon intérieur
Ohh bébé, ne fuis pas
Regarde dans mes yeux, tu vas sentir ma douleur
Ne me dis pas de courir ma course
Fais-moi tourner comme un ouragan
Comme un ouragan
Ne fuis pas
Regarde dans mes yeux, tu vas sentir ma douleur
Ne me dis pas de courir ma course
Fais-moi tourner comme un ouragan
Comme un ouragan
Ne fuis pas