Jombo
Amaka ngbo oh, that am sorry oh
Ineye dike lobi, ogini what happen oh
As I see your sexy face and your bigi belle
Girl I have to change my ways certainly yeah
Me myself I dey pray for my daily bread
Ah Amaka you carry belle for me oh
Me myself I dey pray for my daily bread
Ololufe I no wan run, but then
Your father is violent, o'le mi dele oh
Jumbo, jumbo, jombo
We'll be fine daddy oh
Your mother is black belt, she sabi karate oh
Jumbo, jumbo, jombo
Abeg no vex for me oh
Your father is violent, o'le mi dele oh
Jumbo, jumbo, jombo
We'll be fine mami oh
Your mother is black belt, she sabi karate oh
Jumbo, jumbo, jumbo
I no dey soak no more
Amaka you know oh oh, pe omo Yoruba le mi oh
If your papa no want us to marry
Jowo má ló yọ oyún mi oh
Girl am down for you no forget
The love wey I get e for you omo no go compare (no oh)
Me myself I dey pray for my daily bread
We may be broke up as long as you love me girl I dey here
Me myself I dey pray for my daily bread (girl I dey here)
Ololufe I no wan run, but then
Your father is violent, o'le mi dele oh
Jumbo jumbo jombo
We'll be fine daddy oh
Your mother is black but she sabi karate oh
Jumbo, jumbo, jombo
Abeg no vex for me oh
Your father is violent, o'le mi dele oh
Jumbo, jumbo, jombo
We'll be fine mami oh (we'll be fine)
Your mother is black but she sabi karate oh
Jumbo, jumbo, jumbo
I no dey soak no more
Jombo
Amaka, ¿qué pasa? Perdón, oh
Ineye dike lobi, ¿qué sucede, oh?
Al ver tu rostro sexy y tu gran barriga
Chica, tengo que cambiar mis formas, seguro que sí
Yo mismo rezo por mi pan de cada día
Ah, Amaka, llevas mi barriga, oh
Yo mismo rezo por mi pan de cada día
Ololufe, no quiero huir, pero entonces
Tu padre es violento, no me quiere, oh
Jumbo, jumbo, jombo
Estaremos bien, papá, oh
Tu madre es cinturón negro, sabe karate, oh
Jumbo, jumbo, jombo
Por favor, no te enojes conmigo, oh
Tu padre es violento, no me quiere, oh
Jumbo, jumbo, jombo
Estaremos bien, mami, oh
Tu madre es cinturón negro, sabe karate, oh
Jumbo, jumbo, jumbo
Ya no me empapo más
Amaka, lo sabes, oh, pe, omo Yoruba, déjame, oh
Si tu papá no quiere que nos casemos
Por favor, no te vayas, oh
Chica, estoy aquí por ti, no olvides
El amor que tengo por ti, chica, no se puede comparar (no, oh)
Yo mismo rezo por mi pan de cada día
Podemos romper, siempre y cuando me ames, chica, estoy aquí
Yo mismo rezo por mi pan de cada día (chica, estoy aquí)
Ololufe, no quiero huir, pero entonces
Tu padre es violento, no me quiere, oh
Jumbo, jumbo, jombo
Estaremos bien, papá, oh
Tu madre es negra pero sabe karate, oh
Jumbo, jumbo, jombo
Por favor, no te enojes conmigo, oh
Tu padre es violento, no me quiere, oh
Jumbo, jumbo, jombo
Estaremos bien, mami, oh (estaremos bien)
Tu madre es negra pero sabe karate, oh
Jumbo, jumbo, jumbo
Ya no me empapo más