395px

Couleurs (Mon Bébé)

Magixx

Colors (My Baby)

She got the prettiest face and the prettiest smile
Many men dey watch when she dey walk pass
She fit get curry but she no get time
She wanna live fast and she dey chop life and she don’t wanna fall in love oo
Girl she don’t wanna fall in love yeah
As long as sey your money long
She’s down to fuck ouu looo

But if I'm honest
I don’t think that you know what your worth is
Gimme chance make I plug to your socket
Why you come dey post me like your comment

Ama givе you my body
My soul and my heart and my conscience
I no know who push mе cause I'm falling
Gimme chance make to your heart make I login

Ahhh ahhh ahhh ahhh
Do anything for my baby ooo
Ahh ahh ahhh ahhh
Me no go play you like radio

My baby
My baby
My baby
My baby
My baby
My baby
My baby
My baby
My baby

Baby girl I no go break your heart like man you
Keep it simple and short like shatta handle
I'm straight to the point I no dey circle
Na gold wey you want I want I fit to buy two

Suzanna suzzanna
Make I daflawa your your pata
I go repair you like spannar
Sheybi you likey casava
On the way to way to father
Cause must plucky your flower
I go
If anybody wan try to stop am
But if I'm honest
I don’t think that you know what your worth is
Gimme chance make I plug to your socket
Why you come dey post me like your comment

Ama give you my body
My soul and my heart conscience
I go dey beside till I 100
Gimme chance to your heart make I login

Ahh ahhh ahhhh ahhhh
Do I no anything for my baby ooh ohh
You might also like
For the road

Couleurs (Mon Bébé)

Elle a le plus joli visage et le plus beau sourire
Beaucoup d'hommes la regardent quand elle passe
Elle pourrait avoir du curry mais elle n'a pas le temps
Elle veut vivre vite et elle profite de la vie, elle ne veut pas tomber amoureuse oo
Fille, elle ne veut pas tomber amoureuse ouais
Tant que ton fric est long
Elle est prête à s'envoyer en l'air ouu looo

Mais si je suis honnête
Je ne pense pas que tu sais ce que tu vaux
Donne-moi une chance, laisse-moi me brancher sur ta prise
Pourquoi tu me postes comme ton commentaire

Je vais te donner mon corps
Mon âme, mon cœur et ma conscience
Je ne sais pas qui m'a poussé car je tombe
Donne-moi une chance pour ton cœur, que je me connecte

Ahhh ahhh ahhh ahhh
Je ferai n'importe quoi pour mon bébé ooo
Ahh ahh ahhh ahhh
Je ne vais pas te traiter comme une radio

Mon bébé
Mon bébé
Mon bébé
Mon bébé
Mon bébé
Mon bébé
Mon bébé
Mon bébé
Mon bébé

Bébé, je ne vais pas briser ton cœur comme un homme
Garde ça simple et court comme un handle de shatta
Je vais droit au but, je ne tourne pas autour
C'est de l'or que tu veux, je veux, je peux en acheter deux

Suzanna suzanna
Laisse-moi faire danser ton pata
Je vais te réparer comme une clé à molette
Tu aimes le manioc, n'est-ce pas ?
En route vers le père
Car il faut cueillir ta fleur
Je vais
Si quelqu'un veut essayer de l'arrêter
Mais si je suis honnête
Je ne pense pas que tu sais ce que tu vaux
Donne-moi une chance, laisse-moi me brancher sur ta prise
Pourquoi tu me postes comme ton commentaire

Je vais te donner mon corps
Mon âme, mon cœur et ma conscience
Je serai à tes côtés jusqu'à 100
Donne-moi une chance pour ton cœur, que je me connecte

Ahh ahhh ahhhh ahhhh
Je ferai n'importe quoi pour mon bébé ooh ohh
Tu pourrais aussi aimer
Pour la route

Escrita por: Alexander Uwaifo, Magixx