395px

No Me Decepciones

Marvel

Don't Let Me Down

All these girls wanna take me away
But I swear them no go see my face
'Cause I know say na you be the one wey I want dey see on top of my bed
Even if dem turn giveaway
Oh mama go still run away
'Cause I know say na you be the one wey dey cool the fire on top of my head oh
What am I trying to say
If you leave me na craze
I no fit concentrate
Without you in my space
Many guys for your page
As if na giveaway
I just want see your face come hypnotize me

Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Don't let me down onome

Daughter of Jezebel
Make you love me as I dey
I don't see hell on earth
Please don't maximize my pain
No let my love fall oh
Make me look like a fool
Reason for existing
I can make your heart my room
So if I come your way
Make you no run away
I just want see your face
Come hypnotize me

Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Don't let me down, ooh, ahh

No Me Decepciones

Todas estas chicas quieren llevarme lejos
Pero les juro que no irán a verme la cara
Porque sé que tú eres el único que quiero que vean encima de mi cama
Incluso si se vuelven obsequios
Oh mamá, sigue huyendo
Porque sé que tú serás el único que enfríe el fuego en la parte superior de mi cabeza, oh
¿Qué estoy tratando de decir?
Si me dejas na locura
No me concentro
Sin ti en mi espacio
Muchos chicos para tu pagina
Como si fuera un regalo
Sólo quiero ver tu cara, ven a hipnotizarme

Onome no me decepciones
No me decepciones
Onome no me decepciones
No me decepciones
Onome no me decepciones
No me decepciones
No me decepciones

Hija de Jezabel
Haz que me ames como yo lo hago
No veo el infierno en la tierra
Por favor no maximices mi dolor
No dejes que mi amor caiga oh
Hazme parecer un tonto
Razón de existir
Puedo hacer de tu corazón mi habitación
Así que si vengo en tu camino
No te hagas huir
solo quiero ver tu cara
Ven a hipnotizarme

Onome no me decepciones
No me decepciones
Onome no me decepciones
No me decepciones
Onome no me decepciones
No me decepciones
Onome no me decepciones
No me decepciones
No me decepciones, ooh, ahh

Escrita por: Marvel