395px

Ne me laisse pas tomber

Marvel

Don't Let Me Down

All these girls wanna take me away
But I swear them no go see my face
'Cause I know say na you be the one wey I want dey see on top of my bed
Even if dem turn giveaway
Oh mama go still run away
'Cause I know say na you be the one wey dey cool the fire on top of my head oh
What am I trying to say
If you leave me na craze
I no fit concentrate
Without you in my space
Many guys for your page
As if na giveaway
I just want see your face come hypnotize me

Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Don't let me down onome

Daughter of Jezebel
Make you love me as I dey
I don't see hell on earth
Please don't maximize my pain
No let my love fall oh
Make me look like a fool
Reason for existing
I can make your heart my room
So if I come your way
Make you no run away
I just want see your face
Come hypnotize me

Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Don't let me down, ooh, ahh

Ne me laisse pas tomber

Toutes ces filles veulent m'emmener loin
Mais je jure qu'elles ne verront pas mon visage
Parce que je sais que c'est toi que je veux voir sur mon lit
Même si elles font des cadeaux
Oh maman va encore s'enfuir
Parce que je sais que c'est toi qui apaises le feu dans ma tête oh
Que suis-je en train d'essayer de dire
Si tu me quittes, je deviens fou
Je ne peux pas me concentrer
Sans toi dans mon espace
Plein de gars sur ta page
Comme si c'était un cadeau
Je veux juste voir ton visage et me faire hypnotiser

Onome, ne me laisse pas tomber
Ne me laisse pas tomber
Onome, ne me laisse pas tomber
Ne me laisse pas tomber
Onome, ne me laisse pas tomber
Ne me laisse pas tomber
Ne me laisse pas tomber, onome

Fille de Jézabel
Aime-moi comme je suis
Je ne vois pas l'enfer sur terre
S'il te plaît, ne maximise pas ma douleur
Ne laisse pas mon amour tomber oh
Ne me fais pas passer pour un idiot
Raison d'exister
Je peux faire de ton cœur ma chambre
Alors si je passe par chez toi
Ne t'enfuis pas
Je veux juste voir ton visage
Et me faire hypnotiser

Onome, ne me laisse pas tomber
Ne me laisse pas tomber
Onome, ne me laisse pas tomber
Ne me laisse pas tomber
Onome, ne me laisse pas tomber
Ne me laisse pas tomber
Onome, ne me laisse pas tomber
Ne me laisse pas tomber
Ne me laisse pas tomber, ooh, ahh

Escrita por: Marvel