Escaladizzy (feat. Zlatan, Shallipopi & Ayra Starr)
Where I sabi you wey I go pass my Backwoods? (Kilo)
Givers never lack: Finish one of my uncles (million ways)
You give job to middleman wey you no fit handle
If you think say you dey para, I dey para pass you (kilo)
I can blow your mind in a million ways
Looking so demure 'cause the kudi don dey
Blow the minimum wage on top silicon babe (kilogbede want sum')
You too like better thing but you no dey wan pay (from-from-from-from)
Brand new Ferrari go skkrt, skkrt
Different cars, different occasion (ehn)
Rolls-Royce, Bentley Bentayga (confirm)
Escalade, I pack all the girls, kilo
No forget the boys start from zero
Backshot on the bed, she hold my pillow (kilolo, eh-eh-eh)
(Kilogbede) kilo say make we kill, that's a ten kilo
Kilo, kilo, kilo
No fit chop my eye, I dey focus on money stea-stea-stea-stea' (confirm)
We dey ok, Kilo loke (wahala)
Bobo yi behave, make you no go collect
Para for your pocket, if you give me connect (sek, sek)
Kilo
Make you no go collect less, make you no go collect less
If you give me connect (kilolo)
Fagbo, moti fagbo
She say: Kilo, this your cana, I dey feel am for my head (kilo)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilo)
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilolo)
Play safe, make you no go collect red
You must have heard
We dey spend money like we no get budget
Ayy, ayy, ayy (ah)
Mo ti te key, control C
Photocopy of the body, na soapy
Say we go see, how e go be
'Cause agidi, only go lead you
I'm a queen, I don learn, 'cause I'm winning, young gara jiggy, Escaladizzy, yeah
Gold, diamonds, I am freezing, can't hurt my feelings, lifestyle on Fiji, yeah
Let that one sink in (sink in), na me get the trailer and film tricks (film tricks)
Gangsters love me like simpy
E dey rush like Dollar on printing
Everything minty
Fagbo, moti fagbo
She say: Kilo, this your cana, I dey feel am for my head (kilolo)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilo)
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilolo)
(Ibile)
One-ninety, Lekki-Epe, that kin' thing (skrrt)
I get OnlyFans girls wey dey streak me bobby, late night things (I dey order oscroh)
Bumper shorts, crop-top, no panties (wo se ya)
They say cloth no dey cover belle, aje, fuck that shit (s'on gbo?)
Okay, no wire, no light (kuron'be)
They get stove, no rice (ayy)
They go left, I go right (ki lo wi?)
They get brain, dem no wise
Look at us, we are not like those niggas (like what?)
Wey dey see bill dey shiver (nibo?)
They leave cana dey smoke cigar (ayy)
Their lagbaja dey play guitar
Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
We don dey hotbox since we pull up
Baccy dey cry 'cause you dey my mind
You dey fagbo, she dey pumpous
K-Way, they no fit shenk us
Anything you want, you go tell Kilo
If I no dey 'gree, you go tell Soboma
I dey with you, I dey okay
You dey with me, Kilo loke
Fagbo, moti fagbo
She say: Kilo, this your cana, I dey feel am for my head (kilolo)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilo)
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step
Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
We don dey hotbox since we pull up
Baccy dey cry 'cause you dey my mind
You dey fagbo, she dey pumpous
K-Way, they no fit shenk us
Anything you want, you go tell Kilo
If I no dey 'gree, you go tell Soboma
I dey with you, I dey okay
You dey with me, Kilo loke
(Under)
Moti fagbo (in the back of the, in the back of the, in the back of the–)
This your cana, I dey feel am for my head (kuron'be)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy (ayy, ki lo wi?)
Escaladizzy-zzy, you know 'Zzy-zzy-zzy? (Niggas)
You know 'Zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy-zzy? Ah (shiver) (sek, sek, sek, sek, sek)
(Cigar)
Escaladizzy (feat. Zlatan, Shallipopi & Ayra Starr)
Woher weiß ich, wo ich meine Backwoods rauchen kann? (Kilo)
Geben ist nie Mangel: Beende einen meiner Onkel (Millionen Wege)
Du gibst einem Mittelsmann einen Job, den du nicht selbst erledigen kannst
Wenn du denkst, du bist wütend, ich bin wütender als du (kilo)
Ich kann deinen Verstand auf Millionen Arten sprengen
Sieht so schüchtern aus, weil das Geld da ist
Gebe das Mindestgehalt für eine silikonbabe aus (kilogbede will etwas)
Du magst gute Dinge, aber du willst nicht zahlen (von-von-von-von)
Brandneuer Ferrari, geht skkrt, skkrt
Verschiedene Autos, verschiedene Anlässe (ehn)
Rolls-Royce, Bentley Bentayga (bestätigt)
Escalade, ich packe alle Mädchen ein, kilo
Vergiss nicht, die Jungs fangen bei null an
Backshot im Bett, sie hält mein Kissen (kilolo, eh-eh-eh)
(Kilogbede) kilo sagt, lass uns töten, das sind zehn kilo
Kilo, kilo, kilo
Kann nicht auf meine Augen schauen, ich konzentriere mich auf Geld stea-stea-stea-stea' (bestätigt)
Uns geht's gut, Kilo loke (Probleme)
Bobo, benimm dich, lass dich nicht erwischen
Wütend in deiner Tasche, wenn du mir einen Kontakt gibst (sek, sek)
Kilo
Gib nicht weniger, gib nicht weniger
Wenn du mir einen Kontakt gibst (kilolo)
Fagbo, ich bin high
Sie sagt: Kilo, dieses deine Zeug, ich fühle es in meinem Kopf (kilo)
Hotboxing hinten im Escaladizzy
Flex, flex, Schritt, bevor wir jembe, flex, flex, Schritt (kilo)
Flex, flex, Schritt, bevor wir jembe, flex, flex, Schritt (kilolo)
Spiele sicher, lass dich nicht erwischen
Du musst gehört haben
Wir geben Geld aus, als hätten wir kein Budget
Ayy, ayy, ayy (ah)
Ich habe den Schlüssel, Steuerung C
Fotokopie des Körpers, ist soapy
Sag, wir werden sehen, wie es wird
Denn Agidi führt nur zu dir
Ich bin eine Königin, ich habe gelernt, denn ich gewinne, junger Gara jiggy, Escaladizzy, ja
Gold, Diamanten, ich friere, kann meine Gefühle nicht verletzen, Lebensstil auf Fiji, ja
Lass das mal sacken (sacken), ich habe den Trailer und Filmtricks (Filmtricks)
Gangster lieben mich wie Simpy
Es eilt wie Dollar beim Drucken
Alles frisch
Fagbo, ich bin high
Sie sagt: Kilo, dieses deine Zeug, ich fühle es in meinem Kopf (kilolo)
Hotboxing hinten im Escaladizzy
Flex, flex, Schritt, bevor wir jembe, flex, flex, Schritt (kilo)
Flex, flex, Schritt, bevor wir jembe, flex, flex, Schritt (kilolo)
(Ibile)
Einhundertneunzig, Lekki-Epe, so eine Sache (skrrt)
Ich habe OnlyFans-Mädchen, die mir nachts bobby zeigen (ich bestelle oscroh)
Bumper Shorts, Crop-Top, keine Unterwäsche (wo se ya)
Sie sagen, Kleidung deckt den Bauch nicht, aje, scheiß drauf (s'on gbo?)
Okay, kein Draht, kein Licht (kuron'be)
Sie haben einen Herd, keinen Reis (ayy)
Sie gehen nach links, ich gehe nach rechts (ki lo wi?)
Sie haben Verstand, sind aber nicht weise
Schau uns an, wir sind nicht wie diese Typen (wie was?)
Die bei Rechnungen zittern (nibo?)
Sie lassen das Zeug liegen und rauchen Zigarre (ayy)
Ihr Lagbaja spielt Gitarre
Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
Wir sind seit dem Auftritt im Hotbox
Baccy weint, weil du in meinen Gedanken bist
Du bist high, sie ist pompös
K-Way, sie können uns nicht schütteln
Alles, was du willst, sag Kilo
Wenn ich nicht einverstanden bin, sag Soboma
Ich bin bei dir, mir geht's gut
Du bist bei mir, Kilo loke
Fagbo, ich bin high
Sie sagt: Kilo, dieses deine Zeug, ich fühle es in meinem Kopf (kilolo)
Hotboxing hinten im Escaladizzy
Flex, flex, Schritt, bevor wir jembe, flex, flex, Schritt (kilo)
Flex, flex, Schritt, bevor wir jembe, flex, flex, Schritt
Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
Wir sind seit dem Auftritt im Hotbox
Baccy weint, weil du in meinen Gedanken bist
Du bist high, sie ist pompös
K-Way, sie können uns nicht schütteln
Alles, was du willst, sag Kilo
Wenn ich nicht einverstanden bin, sag Soboma
Ich bin bei dir, mir geht's gut
Du bist bei mir, Kilo loke
(Unter)
Ich bin high (hinten im, hinten im, hinten im–)
Dieses deine Zeug, ich fühle es in meinem Kopf (kuron'be)
Hotboxing hinten im Escaladizzy (ayy, ki lo wi?)
Escaladizzy-zzy, kennst du 'Zzy-zzy-zzy? (Typen)
Kennst du 'Zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy-zzy? Ah (zittern) (sek, sek, sek, sek, sek)
(Zigarre)