395px

Escaladizzy (feat. Zlatan, Shallipopi & Ayra Starr)

Mavo (NGA)

Escaladizzy (feat. Zlatan, Shallipopi & Ayra Starr)

Where I sabi you wey I go pass my Backwoods? (Kilo)
Givers never lack: Finish one of my uncles (million ways)
You give job to middleman wey you no fit handle
If you think say you dey para, I dey para pass you (kilo)
I can blow your mind in a million ways
Looking so demure 'cause the kudi don dey
Blow the minimum wage on top silicon babe (kilogbede want sum')
You too like better thing but you no dey wan pay (from-from-from-from)

Brand new Ferrari go skkrt, skkrt
Different cars, different occasion (ehn)
Rolls-Royce, Bentley Bentayga (confirm)
Escalade, I pack all the girls, kilo
No forget the boys start from zero
Backshot on the bed, she hold my pillow (kilolo, eh-eh-eh)
(Kilogbede) kilo say make we kill, that's a ten kilo
Kilo, kilo, kilo

No fit chop my eye, I dey focus on money stea-stea-stea-stea' (confirm)
We dey ok, Kilo loke (wahala)
Bobo yi behave, make you no go collect
Para for your pocket, if you give me connect (sek, sek)
Kilo
Make you no go collect less, make you no go collect less
If you give me connect (kilolo)

Fagbo, moti fagbo
She say: Kilo, this your cana, I dey feel am for my head (kilo)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilo)
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilolo)

Play safe, make you no go collect red
You must have heard
We dey spend money like we no get budget
Ayy, ayy, ayy (ah)
Mo ti te key, control C
Photocopy of the body, na soapy
Say we go see, how e go be
'Cause agidi, only go lead you
I'm a queen, I don learn, 'cause I'm winning, young gara jiggy, Escaladizzy, yeah
Gold, diamonds, I am freezing, can't hurt my feelings, lifestyle on Fiji, yeah
Let that one sink in (sink in), na me get the trailer and film tricks (film tricks)
Gangsters love me like simpy
E dey rush like Dollar on printing
Everything minty

Fagbo, moti fagbo
She say: Kilo, this your cana, I dey feel am for my head (kilolo)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilo)
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilolo)

(Ibile)
One-ninety, Lekki-Epe, that kin' thing (skrrt)
I get OnlyFans girls wey dey streak me bobby, late night things (I dey order oscroh)
Bumper shorts, crop-top, no panties (wo se ya)
They say cloth no dey cover belle, aje, fuck that shit (s'on gbo?)
Okay, no wire, no light (kuron'be)
They get stove, no rice (ayy)
They go left, I go right (ki lo wi?)
They get brain, dem no wise
Look at us, we are not like those niggas (like what?)
Wey dey see bill dey shiver (nibo?)
They leave cana dey smoke cigar (ayy)
Their lagbaja dey play guitar

Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
We don dey hotbox since we pull up
Baccy dey cry 'cause you dey my mind
You dey fagbo, she dey pumpous
K-Way, they no fit shenk us
Anything you want, you go tell Kilo
If I no dey 'gree, you go tell Soboma
I dey with you, I dey okay
You dey with me, Kilo loke

Fagbo, moti fagbo
She say: Kilo, this your cana, I dey feel am for my head (kilolo)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilo)
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step

Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
We don dey hotbox since we pull up
Baccy dey cry 'cause you dey my mind
You dey fagbo, she dey pumpous
K-Way, they no fit shenk us
Anything you want, you go tell Kilo
If I no dey 'gree, you go tell Soboma
I dey with you, I dey okay
You dey with me, Kilo loke
(Under)
Moti fagbo (in the back of the, in the back of the, in the back of the–)
This your cana, I dey feel am for my head (kuron'be)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy (ayy, ki lo wi?)
Escaladizzy-zzy, you know 'Zzy-zzy-zzy? (Niggas)
You know 'Zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy-zzy? Ah (shiver) (sek, sek, sek, sek, sek)
(Cigar)

Escaladizzy (feat. Zlatan, Shallipopi & Ayra Starr)

¿Dónde te conocí que voy a pasar mis Backwoods? (¿Qué?)
Los que dan nunca faltan: Termina uno de mis tíos (millón de formas)
Le das trabajo a un intermediario que no puedes manejar
Si piensas que estás enojado, yo estoy más enojado que tú (¿qué?)
Puedo sorprenderte de un millón de maneras
Luciendo tan recatada porque el dinero ya llegó
Gasto el salario mínimo en una chica de siliconas (kilogbede quiere algo)
Te gusta lo bueno, pero no quieres pagar (de aquí para allá)

Ferrari nuevo va skkrt, skkrt
Autos diferentes, diferentes ocasiones (ehn)
Rolls-Royce, Bentley Bentayga (confirmado)
Escalade, llevo a todas las chicas, ¿qué?
No olvides que los chicos empiezan desde cero
Golpes en la cama, ella sostiene mi almohada (kilolo, eh-eh-eh)
(Kilogbede) ¿qué dices, matemos? eso es un diez kilo
¿Qué? ¿qué? ¿qué?

No puedo dejar de mirar, estoy enfocado en el dinero stea-stea-stea-stea' (confirmado)
Estamos bien, Kilo loke (problemas)
Este chico se comporta, no vayas a cobrar
En tu bolsillo, si me das conexión (sek, sek)
¿Qué?
No vayas a cobrar menos, no vayas a cobrar menos
Si me das conexión (kilolo)

Fagbo, moti fagbo
Ella dice: Kilo, este tu cana, lo siento en mi cabeza (¿qué?)
Hotboxing en la parte trasera del Escaladizzy
Flex, flex, paso, antes de que jembe, flex, flex, paso (¿qué?)
Flex, flex, paso, antes de que jembe, flex, flex, paso (kilolo)

Juega seguro, no vayas a cobrar rojo
Debes haber escuchado
Gastamos dinero como si no tuviéramos presupuesto
Ayy, ayy, ayy (ah)
Mo ti te key, control C
Fotocopia del cuerpo, es soapy
Dijimos que veríamos, cómo será
Porque agidi, solo te llevará
Soy una reina, he aprendido, porque estoy ganando, joven gara jiggy, Escaladizzy, sí
Oro, diamantes, estoy congelando, no pueden herir mis sentimientos, estilo de vida en Fiji, sí
Deja que eso se asiente (asiente), yo tengo el tráiler y trucos de película (trucos de película)
Los gánsteres me aman como simpy
Se apresura como el dólar en impresión
Todo fresco

Fagbo, moti fagbo
Ella dice: Kilo, este tu cana, lo siento en mi cabeza (kilolo)
Hotboxing en la parte trasera del Escaladizzy
Flex, flex, paso, antes de que jembe, flex, flex, paso (¿qué?)
Flex, flex, paso, antes de que jembe, flex, flex, paso (kilolo)

(Ibile)
Ciento noventa, Lekki-Epe, ese tipo de cosas (skrrt)
Tengo chicas de OnlyFans que me muestran bobby, cosas de noche (estoy pidiendo oscroh)
Shorts ajustados, crop-top, sin panties (¿qué te pasa?)
Dicen que la ropa no cubre la barriga, aje, que se joda (¿s'on gbo?)
Está bien, sin cable, sin luz (kuron'be)
Tienen estufa, sin arroz (ayy)
Ellos van a la izquierda, yo voy a la derecha (¿ki lo wi?)
Tienen cerebro, no son sabios
Míranos, no somos como esos niggas (¿como qué?)
Que ven la cuenta y tiemblan (¿nibo?)
Dejan el cana y fuman cigarro (ayy)
Su lagbaja toca la guitarra

Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
Hemos estado hotbox desde que llegamos
Baccy llora porque estás en mi mente
Tú estás fagbo, ella está orgullosa
K-Way, no pueden hacernos nada
Cualquier cosa que quieras, le dirás a Kilo
Si no estoy de acuerdo, le dirás a Soboma
Estoy contigo, estoy bien
Tú estás conmigo, Kilo loke

Fagbo, moti fagbo
Ella dice: Kilo, este tu cana, lo siento en mi cabeza (kilolo)
Hotboxing en la parte trasera del Escaladizzy
Flex, flex, paso, antes de que jembe, flex, flex, paso (¿qué?)
Flex, flex, paso, antes de que jembe, flex, flex, paso

Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
Hemos estado hotbox desde que llegamos
Baccy llora porque estás en mi mente
Tú estás fagbo, ella está orgullosa
K-Way, no pueden hacernos nada
Cualquier cosa que quieras, le dirás a Kilo
Si no estoy de acuerdo, le dirás a Soboma
Estoy contigo, estoy bien
Tú estás conmigo, Kilo loke
(Bajo)
Moti fagbo (en la parte trasera de, en la parte trasera de, en la parte trasera de–)
Este tu cana, lo siento en mi cabeza (kuron'be)
Hotboxing en la parte trasera del Escaladizzy (ayy, ¿ki lo wi?)
Escaladizzy-zzy, ¿sabes 'Zzy-zzy-zzy? (Niggas)
¿Sabes 'Zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy-zzy? Ah (tiembla) (sek, sek, sek, sek, sek)
(Cigarro)

Escrita por: