Escaladizzy (feat. Zlatan, Shallipopi & Ayra Starr)
Where I sabi you wey I go pass my Backwoods? (Kilo)
Givers never lack: Finish one of my uncles (million ways)
You give job to middleman wey you no fit handle
If you think say you dey para, I dey para pass you (kilo)
I can blow your mind in a million ways
Looking so demure 'cause the kudi don dey
Blow the minimum wage on top silicon babe (kilogbede want sum')
You too like better thing but you no dey wan pay (from-from-from-from)
Brand new Ferrari go skkrt, skkrt
Different cars, different occasion (ehn)
Rolls-Royce, Bentley Bentayga (confirm)
Escalade, I pack all the girls, kilo
No forget the boys start from zero
Backshot on the bed, she hold my pillow (kilolo, eh-eh-eh)
(Kilogbede) kilo say make we kill, that's a ten kilo
Kilo, kilo, kilo
No fit chop my eye, I dey focus on money stea-stea-stea-stea' (confirm)
We dey ok, Kilo loke (wahala)
Bobo yi behave, make you no go collect
Para for your pocket, if you give me connect (sek, sek)
Kilo
Make you no go collect less, make you no go collect less
If you give me connect (kilolo)
Fagbo, moti fagbo
She say: Kilo, this your cana, I dey feel am for my head (kilo)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilo)
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilolo)
Play safe, make you no go collect red
You must have heard
We dey spend money like we no get budget
Ayy, ayy, ayy (ah)
Mo ti te key, control C
Photocopy of the body, na soapy
Say we go see, how e go be
'Cause agidi, only go lead you
I'm a queen, I don learn, 'cause I'm winning, young gara jiggy, Escaladizzy, yeah
Gold, diamonds, I am freezing, can't hurt my feelings, lifestyle on Fiji, yeah
Let that one sink in (sink in), na me get the trailer and film tricks (film tricks)
Gangsters love me like simpy
E dey rush like Dollar on printing
Everything minty
Fagbo, moti fagbo
She say: Kilo, this your cana, I dey feel am for my head (kilolo)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilo)
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilolo)
(Ibile)
One-ninety, Lekki-Epe, that kin' thing (skrrt)
I get OnlyFans girls wey dey streak me bobby, late night things (I dey order oscroh)
Bumper shorts, crop-top, no panties (wo se ya)
They say cloth no dey cover belle, aje, fuck that shit (s'on gbo?)
Okay, no wire, no light (kuron'be)
They get stove, no rice (ayy)
They go left, I go right (ki lo wi?)
They get brain, dem no wise
Look at us, we are not like those niggas (like what?)
Wey dey see bill dey shiver (nibo?)
They leave cana dey smoke cigar (ayy)
Their lagbaja dey play guitar
Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
We don dey hotbox since we pull up
Baccy dey cry 'cause you dey my mind
You dey fagbo, she dey pumpous
K-Way, they no fit shenk us
Anything you want, you go tell Kilo
If I no dey 'gree, you go tell Soboma
I dey with you, I dey okay
You dey with me, Kilo loke
Fagbo, moti fagbo
She say: Kilo, this your cana, I dey feel am for my head (kilolo)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilo)
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step
Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
We don dey hotbox since we pull up
Baccy dey cry 'cause you dey my mind
You dey fagbo, she dey pumpous
K-Way, they no fit shenk us
Anything you want, you go tell Kilo
If I no dey 'gree, you go tell Soboma
I dey with you, I dey okay
You dey with me, Kilo loke
(Under)
Moti fagbo (in the back of the, in the back of the, in the back of the–)
This your cana, I dey feel am for my head (kuron'be)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy (ayy, ki lo wi?)
Escaladizzy-zzy, you know 'Zzy-zzy-zzy? (Niggas)
You know 'Zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy-zzy? Ah (shiver) (sek, sek, sek, sek, sek)
(Cigar)
Escaladizzy (feat. Zlatan, Shallipopi & Ayra Starr)
Où je te connais pour passer mes Backwoods ? (Kilo)
Les donneurs ne manquent jamais : J'ai fini un de mes oncles (millions de façons)
Tu donnes du boulot à un intermédiaire que tu ne peux pas gérer
Si tu penses que tu es en colère, je suis plus en colère que toi (kilo)
Je peux te retourner le cerveau de mille façons
Tu as l'air si réservée parce que le fric arrive
Je dépense le salaire minimum sur une babe siliconée (kilogbede en veut)
Tu aimes les bonnes choses mais tu ne veux pas payer (from-from-from-from)
Ferrari toute neuve, ça fait skkrt, skkrt
Différentes voitures, différentes occasions (ehn)
Rolls-Royce, Bentley Bentayga (confirmé)
Escalade, je ramène toutes les filles, kilo
N'oublie pas que les gars commencent à zéro
Backshot sur le lit, elle tient mon oreiller (kilolo, eh-eh-eh)
(Kilogbede) kilo dit qu'on tue, c'est un dix kilo
Kilo, kilo, kilo
Ne peux pas me dévorer des yeux, je me concentre sur l'argent stea-stea-stea-stea' (confirmé)
On est bien, Kilo loke (wahala)
Ce gars-là se comporte, fais attention à ne pas te faire avoir
De l'argent dans ta poche, si tu me fais un lien (sek, sek)
Kilo
Ne te fais pas avoir, ne te fais pas avoir
Si tu me fais un lien (kilolo)
Fagbo, je suis dans le coup
Elle dit : Kilo, ce ton cana, je le sens dans ma tête (kilo)
Hotboxing à l'arrière de l'Escaladizzy
Flex, flex, step, avant qu'on jembe, flex, flex, step (kilo)
Flex, flex, step, avant qu'on jembe, flex, flex, step (kilolo)
Joue la sécurité, fais attention à ne pas te faire avoir
Tu as dû entendre
On dépense de l'argent comme si on n'avait pas de budget
Ayy, ayy, ayy (ah)
Mo ti te key, contrôle C
Photocopie du corps, c'est soapy
Disons qu'on va voir, comment ça va se passer
Parce qu'agidi, ça ne te mènera que là
Je suis une reine, j'ai appris, parce que je gagne, jeune gara jiggy, Escaladizzy, ouais
Or, diamants, je suis gelée, ne peux pas blesser mes sentiments, style de vie à Fiji, ouais
Laisse ça couler (couler), c'est moi qui ai la bande-annonce et les tours de film (tours de film)
Les gangsters m'aiment comme un simpy
Ça arrive comme le dollar à l'impression
Tout est frais
Fagbo, je suis dans le coup
Elle dit : Kilo, ce ton cana, je le sens dans ma tête (kilolo)
Hotboxing à l'arrière de l'Escaladizzy
Flex, flex, step, avant qu'on jembe, flex, flex, step (kilo)
Flex, flex, step, avant qu'on jembe, flex, flex, step (kilolo)
(Ibile)
Un quatre-vingt-dix, Lekki-Epe, ce genre de truc (skrrt)
J'ai des filles OnlyFans qui me montrent leurs seins, des trucs de nuit (je commande oscroh)
Shorts moulants, crop-top, pas de culotte (wo se ya)
Ils disent que les vêtements ne couvrent pas le ventre, aje, fuck that shit (s'on gbo?)
D'accord, pas de fil, pas de lumière (kuron'be)
Ils ont un poêle, pas de riz (ayy)
Ils vont à gauche, je vais à droite (ki lo wi?)
Ils ont du cerveau, mais ils ne sont pas malins
Regarde-nous, on n'est pas comme ces niggas (comme quoi ?)
Qui tremblent en voyant la facture (nibo?)
Ils laissent le cana fumer le cigare (ayy)
Leur lagbaja joue de la guitare
Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
On est en train de hotbox depuis qu'on est arrivés
Baccy pleure parce que tu es dans ma tête
Tu es dans le coup, elle est fière
K-Way, ils ne peuvent pas nous toucher
Tout ce que tu veux, tu le dis à Kilo
Si je ne suis pas d'accord, tu le dis à Soboma
Je suis avec toi, je vais bien
Tu es avec moi, Kilo loke
Fagbo, je suis dans le coup
Elle dit : Kilo, ce ton cana, je le sens dans ma tête (kilolo)
Hotboxing à l'arrière de l'Escaladizzy
Flex, flex, step, avant qu'on jembe, flex, flex, step (kilo)
Flex, flex, step, avant qu'on jembe, flex, flex, step
Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
On est en train de hotbox depuis qu'on est arrivés
Baccy pleure parce que tu es dans ma tête
Tu es dans le coup, elle est fière
K-Way, ils ne peuvent pas nous toucher
Tout ce que tu veux, tu le dis à Kilo
Si je ne suis pas d'accord, tu le dis à Soboma
Je suis avec toi, je vais bien
Tu es avec moi, Kilo loke
(Sous)
Moti fagbo (à l'arrière de l', à l'arrière de l', à l'arrière de l–)
Ce ton cana, je le sens dans ma tête (kuron'be)
Hotboxing à l'arrière de l'Escaladizzy (ayy, ki lo wi?)
Escaladizzy-zzy, tu sais 'Zzy-zzy-zzy ? (Niggas)
Tu sais 'Zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy-zzy ? Ah (tremble) (sek, sek, sek, sek, sek)
(Cigare)