395px

Nada

Moses Bliss

Nothing

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I'm here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I'm here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I'm here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nada

Nada que Dios no pueda hacer
Nada que Dios no pueda hacer

No importa por lo que estés pasando
No olvides
Nada que Dios no pueda hacer

Nada que Dios no pueda hacer
Nada que Dios no pueda cambiar
No importa lo que te digan
(Estoy aquí para decirte)
Nada que Dios no pueda hacer

Ningún hombre que Dios no pueda bendecir
Ningún hombre que Dios no pueda ayudar
No importa por lo que estés pasando
(He venido a decirte)
Ningún hombre que Dios no pueda bendecir

Ningún hombre que Dios no pueda levantar (ah)
Ningún hombre que Dios no pueda levantar
No importa por lo que estés pasando
No olvides
Ningún hombre que Dios no pueda levantar

Ninguna puerta que Dios no pueda abrir
Ninguna puerta que Dios no pueda abrir
No importa
Por lo que estés
Pasando
(Estoy aquí para decirte)
Ninguna puerta que Dios no pueda abrir

Ningún hombre que Dios no pueda sanar
Ningún hombre que Dios no pueda tocar
Nunca he visto al justo desamparado
Nunca he visto al mar mendigando pan
Estoy aquí para decirte
Ningún hombre que Dios no pueda sanar

Nada que Dios no pueda hacer
Eh eh eh eh
Nada que Dios no pueda hacer

No importa por lo que estés pasando
Estoy aquí para decirte
Nada que Dios no pueda hacer

No importa por lo que estés pasando
No olvides
Nada que Dios no pueda hacer

Escrita por: Moses Bliss