I Surrender
Baby, make you loving the boy
Baby, make you kiss the boy
Baby, make you loving the boy
Baby, you for kiss the boy (kiss the boy)
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender
I no say I no strong like Mike Tyson
I no say I no getty the voice like Michael Jackson
I no say I no sweet like Zara Larsson
I no say I no getty money like Richard Branson
But wetin' I get e, pass the money wey you want
If you give me a chance, I give you everything I got
I dey pray to God that this loving is enough
Baby, I just want to let you know
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
I surre, I surre, like say na felony, o
I don’t care, I don’t care about your money, o
You surre, you surrender to my ileke idi, o
No dey fear omo just call me your honey, o
No forgety baby, set reminder
I open my heart baby, come make you enter
Carry your matter for head, your defender
For you baby, for you omo
I no want Mr Jackson, you know me better
I am loving your melody, lori instrumental
Anything you have is enough, tori
Baby, I surrender to your totori o
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
Love, love, loving the boy
Baby, making you kiss the boy (Zagadat)
Baby, make you loving the boy
Baby, you for kiss the boy
Baby, make you loving the boy
Baby, make you kiss the boy (Zagadat)
Baby, make you loving the boy
Baby, make you kiss the boy
Me Rindo
Baby, haz que ames al chico
Baby, haz que beses al chico
Baby, haz que ames al chico
Baby, debes besar al chico (besar al chico)
Me rindo, me rindo a tu ileke idi, oh
Me rindo, me entrego a tu ileke idi, oh
Me rindo, me rindo a tu ileke idi, oh
Me rindo, me entrego
No digo que no soy fuerte como Mike Tyson
No digo que no tengo la voz como Michael Jackson
No digo que no soy dulce como Zara Larsson
No digo que no tengo dinero como Richard Branson
Pero lo que tengo supera el dinero que quieres
Si me das una oportunidad, te doy todo lo que tengo
Rezo a Dios para que este amor sea suficiente
Baby, solo quiero que sepas
Me rindo, me rindo a tu ileke idi, oh
Me rindo, me entrego a tu ileke idi, oh
Me rindo, me rindo a tu ileke idi, oh
Me rindo, me entrego a tu ileke idi, oh
Me rindo, me rindo, como si fuera un delito, oh
No me importa, no me importa tu dinero, oh
Te rindes, te entregas a mi ileke idi, oh
No temas, nena, solo llámame tu amor, oh
No olvides, nena, pon un recordatorio
Abro mi corazón, nena, ven y entra
Llevo tus asuntos en la cabeza, tu defensor
Por ti, nena, por ti, oh
No quiero al Sr. Jackson, tú me conoces mejor
Amo tu melodía, sobre el instrumental
Cualquier cosa que tengas es suficiente, porque
Nena, me rindo a tu totori, oh
Me rindo, me rindo a tu ileke idi, oh
Me rindo, me entrego a tu ileke idi, oh
Me rindo, me rindo a tu ileke idi, oh
Me rindo, me entrego a tu ileke idi, oh
Amor, amor, amando al chico
Nena, haciéndote besar al chico (Zagadat)
Nena, haz que ames al chico
Debes besar al chico
Nena, haz que ames al chico
Nena, haz que beses al chico (Zagadat)
Nena, haz que ames al chico
Nena, haz que beses al chico
Escrita por: Mr Eazi / Simi