395px

100 MILLONES (feat. Tiwa Savage)

ODUMODUBVLCK

100 MILLION (feat. Tiwa Savage)

Fuck up the club, we no send
(Sholz out here)
Brra!

Fuck up the club, we no send
Young man, who buy the bar na we spend? (We)
Azule yapa, dem don bracket Tiwa like olopa (who?)
Spray (me)
Mama, throway for the boys for Zanga, ayy
Odumodu challenge us, small boys, they cannot think of that

Su see hin (woo)
Hundred million is an insult
Pada se hin (baow)
Na we dey foot their bills, they're ball boys (omo)
See as we dey field, dey ball like Tinubu (seyi)
No man check am, the girls go scare them egungun

Ayy, ayy
I no follow for the game wey dem play my advice
If you wan follow kele wey I like, you go tear eye (wide)
You gats dey work from sunrise to sunset like exile
You gats dey run 2-4 (yeah)
You gats dey hustle full court, gamble, roll dice

Yeah, twenty kala for my niggas for igboro (doot, doot, doot)
Pull up with the gang, all the leeches know say mo lowo (ehen)
I put up to bad things, man ah bad B, I run am, na practice
Shebi na cash? Big up my antiques
Pounds, dollars and yen, burn am to ashes (yeah, yeah)

How many men dey queue to feel my body oh? (Ooh)
You cannot fathom how I shenk hin padi oh
Pull up and spray my pumpi oh
I no get time for malu oh
They cannot be my padi, 'cause kalamantus know their church oh

Big chain I buss down
Compound be like water
They hold the money up, everybody dey run me the beat like ghost town, yeah
Versace, Fendi or Prada (t)
Louis Vuitton, Christian Dior shey Tiwa dey para?
The money long MC Hammer
I no dey play with them, it's the return of the shower

Fuck up the club, we no send (grrt)
Young man, who buy the bar na we spend? (Baow, baow, we)
Azule yapa, dem don bracket Tiwa like olopa (who? Queen of rap)
Spray (me)
Mama, throway for the boys for Zanga (for Zanga), ayy (show love oh)
Odumodu challenge us, small boys, they cannot think of that

Su see hin
Hundred million is an insult
Pada se hin (yeah)
Na we dey foot their bills, they're ball boys (small-small children)
See as we dey field, dey ball like Tinubu (seyi)
No man check am, my guys go scare them egungun

I no follow for the game wey dem play my advice
You go tear eye
Twenty kala for my niggas for igboro
You gats dey run 2-4
You gats dey hustle full court, gamble, roll dice
Pull up with the gang, all the leeches know say mo lowo

100 MILLONES (feat. Tiwa Savage)

Desmadra el club, no nos importa
(Sholz aquí)
¡Brra!

Desmadra el club, no nos importa
Joven, ¿quién compra la barra? ¡Nosotros gastamos! (Nosotros)
Azule yapa, ya le pusieron a Tiwa como jefa (¿quién?)
Rocía (a mí)
Mamá, tira para los chicos en Zanga, ayy
Odumodu nos reta, los chicos pequeños no pueden pensar en eso

Mira eso (woo)
Cien millones es un insulto
Vuelve a verlo (baow)
Nosotros pagamos sus cuentas, son chicos de la pelota (chiquitos)
Mira cómo estamos en el campo, jugando como Tinubu (seyi)
Nadie lo chequea, las chicas los asustan como egungun

Ayy, ayy
No participo en el juego que ellos juegan, mi consejo
Si quieres seguir a la chica que me gusta, debes abrir bien los ojos (amplio)
Tienes que trabajar desde el amanecer hasta el atardecer como un exiliado
Tienes que correr 2-4 (sí)
Tienes que esforzarte en la cancha, apostar, lanzar los dados

Sí, veinte kala para mis compas en el barrio (doot, doot, doot)
Llego con la pandilla, todos los parásitos saben que tengo dinero (ehen)
Me meto en cosas malas, hombre, soy un mal B, lo manejo, es práctica
¿Es efectivo? Saludos a mis antigüedades
Libras, dólares y yenes, quémalos hasta cenizas (sí, sí)

¿Cuántos hombres están en la fila para sentir mi cuerpo, oh? (Ooh)
No puedes imaginar cómo le doy a su amigo, oh
Llego y rocío mi pumpi, oh
No tengo tiempo para tontos, oh
No pueden ser mis amigos, porque kalamantus conocen su iglesia, oh

Gran cadena, la rompí
El patio parece agua
Sostienen el dinero, todos me corren el ritmo como pueblo fantasma, sí
Versace, Fendi o Prada (t)
Louis Vuitton, Christian Dior, ¿está Tiwa enojada?
El dinero es largo como MC Hammer
No juego con ellos, es el regreso del chubasco

Desmadra el club, no nos importa (grrt)
Joven, ¿quién compra la barra? ¡Nosotros gastamos! (Baow, baow, nosotros)
Azule yapa, ya le pusieron a Tiwa como jefa (¿quién? Reina del rap)
Rocía (a mí)
Mamá, tira para los chicos en Zanga (en Zanga), ayy (muestra amor, oh)
Odumodu nos reta, los chicos pequeños no pueden pensar en eso

Mira eso
Cien millones es un insulto
Vuelve a verlo (sí)
Nosotros pagamos sus cuentas, son chicos de la pelota (chiquitos)
Mira cómo estamos en el campo, jugando como Tinubu (seyi)
Nadie lo chequea, mis chicos los asustan como egungun

No participo en el juego que ellos juegan, mi consejo
Debes abrir bien los ojos
Veinte kala para mis compas en el barrio
Tienes que correr 2-4
Tienes que esforzarte en la cancha, apostar, lanzar los dados
Llego con la pandilla, todos los parásitos saben que tengo dinero.

Escrita por: ODUMODUBLVCK / Tiwa Savage