395px

Gran Momento (feat. Wizkid)

ODUMODUBVLCK

Big Time (feat. Wizkid)

C-c-calling me a cannibal is nothing short of me
I can be a beast and I can be a fucking G
Look into my résumé, their blood is on my teeth
Sweet, Odumodu mix with Nutri-C
I say na many bitches been dey lap me ela on a regs on code (telz)
Them say na many bitches for your body make you dey you calm on low (fun-, fun-)
B-b-back in '93, my mama talk say I for kpai, die
Doctor, pastor, tell her: It's a lie
Tell her say him destiny dey written from the time (mm)
Written in the sky, my brother, shove in their eyes
Make them aproko, make dem feel like say ojukokoro
I dey Makoko, Unilag, I been dey blow cocaine
Picture me like Booker T, fighting for my Tutolin
Tramadol and rophynol before you pass my corridor (corridor)

Causing kasala since when I buss up on the scene
Make you show me something wey man e never see
Yeah, I been dey hustle, yeah, my brother till it big
Say mama go kpai, omo, aje: I no believe
Light one big Mary Jane, make I cool down
And I'm steady countin' all the money for the stress now
Gotta keep it pushing, yeah, my guy, you know the drill
Call thirty bitches, make them gather for the thrill

Yeah, na big Wiz, big Kala, man a big time
Spend big money for the wrist, I still no get time
Yeah, you know say me, I'm addicted to the late life
And na the music been save me from the street life
Back in the days, skushies make my mind dey sweet
Do it proper, dey for shrine to put my mind at ease
Yeah, gb'omo meji for me, you know as e be now
Where you dey, as you dey lick am, e dey sweet

Many things dey happen, mo le shalaye
Make I call one or two, make we trabaye
Make you run up the bottles, Wiz baba dey
Say na big Wiz and Big Kala dey o
Omoge won jo, dem dey dance on me
And you know we come here with many men o
And you know trouble, we nuh run away from
Yeah, sho ma nawo o, ma shalaye o
Wa jo o, make we keep it on low
We dey stay glasshouse, no dey throw stones
Make you no catch feelings inside
Girl, I dey for the night, but when I call, they reply
One love, for my people, one love
You know big Wiz, I dey make dem come 'round
You know I dey talk on my mind
Hide no feelings inside, man, I no apologize

Causing kasala since when I buss up on the scene
Make you show me something wey man e never see
Yeah, I been dey hustle, yeah, my brother till it big
Say mama go kpai, omo, aje: I no believe
Light one big Mary Jane, make I cool down
And I'm steady countin' all the money for the stress now
Gotta keep it pushing, yeah, my guy, you know the drill
Call thirty bitches, make them gather for the thrill

Yeah, na big Wiz, big Kala, man a big time
Spend big money for the wrist, I still no get time
Yeah, you know say me, I'm addicted to the late life
And na the music been save me from the street life
Back in the days, skushies make my mind dey sweet
Do it proper, dey for shrine to put my mind at ease
Yeah, gb'omo meji for me, you know as e be now
Where you dey, as you dey lick am, e dey sweet

Baba, calm down, rora, otito
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Kala, Machala, mm, mm

Gran Momento (feat. Wizkid)

L-l-llamarme caníbal no es más que un
Puedo ser una bestia y puedo ser un maldito G
Mira mi currículum, su sangre está en mis dientes
Dulce, Odumodu mezcla con Nutri-C
Digo que muchas perras han estado en mi regazo a diario (telz)
Dicen que muchas perras en tu cuerpo te hacen estar tranquilo (diversión, diversión)
De-vuelvo en '93, mi mamá dijo que debía morir
Doctor, pastor, dile: Es una mentira
Dile que su destino está escrito desde el tiempo (mm)
Escrito en el cielo, hermano, mételo en sus ojos
Que hablen, que sientan como si tuvieran codicia
Estoy en Makoko, Unilag, he estado consumiendo cocaína
Imagíname como Booker T, luchando por mi Tutolin
Tramadol y rophynol antes de que pases por mi pasillo (pasillo)

Causando problemas desde que aparecí en la escena
Muéstrame algo que el hombre nunca ha visto
Sí, he estado luchando, sí, hermano, hasta que sea grande
Diciendo que mamá va a morir, hijo, aje: no lo creo
Enciende una gran Mary Jane, para relajarme
Y estoy contando todo el dinero por el estrés ahora
Debo seguir adelante, sí, amigo, ya sabes cómo es
Llama a treinta perras, que se reúnan por la emoción

Sí, es el gran Wiz, gran Kala, soy un gran momento
Gasto mucho dinero en la muñeca, aún no tengo tiempo
Sí, sabes que yo, soy adicto a la vida nocturna
Y la música me ha salvado de la vida en la calle
En aquellos días, los skushies hacían que mi mente estuviera dulce
Hazlo bien, estoy en el santuario para relajarme
Sí, gb'omo meji para mí, ya sabes cómo es ahora
¿Dónde estás, mientras lo lames, está dulce?

Muchas cosas están pasando, mo le shalaye
Déjame llamar uno o dos, para que trabajemos
Haz que suban las botellas, Wiz baba está aquí
Diciendo que el gran Wiz y Big Kala están aquí
Las chicas están bailando, están bailando sobre mí
Y sabes que venimos aquí con muchos hombres
Y sabes que no huimos de los problemas
Sí, sho ma nawo o, ma shalaye o
Wa jo o, mantengámoslo en bajo
Estamos en una casa de cristal, no tiren piedras
No te pongas emocional dentro
Chica, estoy aquí por la noche, pero cuando llamo, responden
Un amor, para mi gente, un amor
Sabes que el gran Wiz, hago que vengan
Sabes que hablo lo que pienso
No escondo sentimientos, hombre, no me disculpo

Causando problemas desde que aparecí en la escena
Muéstrame algo que el hombre nunca ha visto
Sí, he estado luchando, sí, hermano, hasta que sea grande
Diciendo que mamá va a morir, hijo, aje: no lo creo
Enciende una gran Mary Jane, para relajarme
Y estoy contando todo el dinero por el estrés ahora
Debo seguir adelante, sí, amigo, ya sabes cómo es
Llama a treinta perras, que se reúnan por la emoción

Sí, es el gran Wiz, gran Kala, soy un gran momento
Gasto mucho dinero en la muñeca, aún no tengo tiempo
Sí, sabes que yo, soy adicto a la vida nocturna
Y la música me ha salvado de la vida en la calle
En aquellos días, los skushies hacían que mi mente estuviera dulce
Hazlo bien, estoy en el santuario para relajarme
Sí, gb'omo meji para mí, ya sabes cómo es ahora
¿Dónde estás, mientras lo lames, está dulce?

Baba, cálmate, rora, otito
Oveja negra para siempre, oveja negra de por vida
Izgaaju hasta que muramos, Antiworld gangsters
GE records, ¿me entiendes? ODUMODUBLVCK
Kala, Machala, mm, mm

Escrita por: ODUMODUBLVCK / Wizkid