395px

1999

Olamide

1999

I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man

Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o

Ma lowo ma kole
Ma kole ma rale
Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
I hustle my music mo sa d'alapere
The hustle dey pay nw e k'aje ku kale
My papa dey hustle my papa dey try
My papa na driver my papa dey grind
My papa dey send all him pikin go skul
My papa no mind ko mu garri ko sun
My papa dey help as in money no reach
Sum pple 4 street dem go say he too rich
I no knw wetin my papa wnt me be
Until d day dat I almost lost d g
Dem break door
Dem carry gun
Me nd my siblings were very young
Oh my God
Dem shoot my dad
But he survive
Thank lord o

Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o

O di dandan mo ma l'aluyo
B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
B'oti ilekun teyin mo ma lo sense
Mi o ni relent mo ma fo fence ah
Se b'eyan lo bi eleganza
Money must be made yes sir
Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
B'oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yo kele mo ma t'irogo
Cos I dey para am goin local
Won ni moti fa gbana moti fa choko
I no surrender if dem no retreat
Na money dey push me dey commit sin
Mo ti d'ehana mo di gabazin
Most wanted e ma ri ni magazine yeah....

Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o

I see people dey sympathize
I was traumatized
Na den I realize
Its time to organize myself

1999

Comienzo a pensar como un hombre
Pero si no matan al hombre

Déjame llevarte de vuelta en el tiempo
¿Qué realmente motivaba la rutina?
Hermano, era 1999
Cuando los ladrones asaltaban a mi papá
Comienzo a pensar como un hombre
Pero si no matan al hombre
Hermano, era 1999
Cuando los ladrones asaltaban a mi papá

No tengo dinero, no puedo
No puedo, no puedo huir
Un día termina, otro día comienza
Trabajo en mi música, me esfuerzo en Alapere
El esfuerzo da frutos, ahora puedo disfrutar
Mi papá se esfuerza, mi papá lo intenta
Mi papá es conductor, mi papá trabaja duro
Mi papá envía a todos sus hijos a la escuela
A mi papá no le importa si comemos garri o no
Mi papá ayuda cuando el dinero no alcanza
Algunas personas en la calle dirán que es demasiado rico
No sé qué quiere mi papá que sea
Hasta el día en que casi perdí la vida
Rompen la puerta
Llevan armas
Mis hermanos y yo éramos muy jóvenes
Oh Dios mío
Disparan a mi papá
Pero sobrevive
Gracias a Dios

Déjame llevarte de vuelta en el tiempo
¿Qué realmente motivaba la rutina?
Hermano, era 1999
Cuando los ladrones asaltaban a mi papá
Comienzo a pensar como un hombre
Pero si no matan al hombre
Hermano, era 1999
Cuando los ladrones asaltaban a mi papá

Soy valiente, no me rindo
Cuando la puerta se cierra, sigo adelante
Cuando la puerta se abre, sigo alerta
No me rindo, sigo en guardia
Si alguien se viste elegante
El dinero debe ser ganado, sí señor
Sangre en mis ojos, no te enojes
Cuando el enemigo aparece, me preparo
Me divierto, me emociono
Porque estoy decidido a ser auténtico
Dicen que me he vuelto loco, que me he vuelto loco
No me rindo si no se retiran
Es el dinero el que me empuja a cometer pecados
Me he vuelto loco, me he vuelto salvaje
El más buscado, me verás en la revista, sí...

Déjame llevarte de vuelta en el tiempo
¿Qué realmente motivaba la rutina?
Hermano, era 1999
Cuando los ladrones asaltaban a mi papá
Comienzo a pensar como un hombre
Pero si no matan al hombre
Hermano, era 1999
Cuando los ladrones asaltaban a mi papá

Veo a la gente simpatizar
Yo estaba traumatizado
Fue entonces cuando me di cuenta
Es hora de organizarme