395px

luz verde

Olamide

greenlight

Ba-
(P)
Ba-, ba-, baby

Shaba daba di, dibi-dibi, dibi da
Dibi-daba di, dibi-dibi, dibi ayy

Olamide oh-oh, Olamide
Olamide, oh baby, Olamide (giddem)
Omoge, omoge, wetin dey sup? (Ah-ahn)

I dey wait, I dey wait for you to give me sign (sign)
Give me the, give me the, give me the green light (green light)
Make we dey, make we dey, make we dey fire down (fire down)
Kilode? Kilode? Why you dey dull? (Ah-ahn)

I no dey, I no dey like to dey blow my mind (blow my mind)
Give me chance make I show you how I feel
Treat you special like a queen, cool down, make we fire down

O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya
Gimme the green light

O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya
Gimme the green light

I'm all over, you know it takes two to tango
Make we dey close like Onipanu and Palm Groove
Baby no hide, how you dey feel? You want love?
Scared of heartbreak, of heartbreak, I know

You say I look like Casanova
For those wey I love, baby, I go hard
Na woman wey no love, na hin go break heart
Omo, no go end the film, I no start

Sh'ori, na you be the one I wan dey JNeck dey connect to your WiFi, Glo Unlimited
If you give me dead, gbess, I'd get addicted
Throwaway groundnut from Karashin's straight to the net

(Ma gbe tibi sa) k'ama pan-pana, pana-na-na
(Ma gbe tibi sa) k'ama zigi-zou, zaga-zagou
(Ma gbe tibi sa) k'ama f'igi gba, k'a f'igi gba oh
(Ma gbe tibi sa) k'ama mu fun rawa bi Mufutau

Omoge, omoge, wetin dey sup? (Ah-ahn)
I dey wait, I dey wait for you to give me sign (sign)
Give me the, give me the, give me the green light (green light)
Make we dey, make we dey, make we dey fire down (fire down)

Kilode? Kilode? Why you dey dull? (Ah-ahn)
I no dey, I no dey like to dey blow my mind (blow my mind)
Give me chance make I show you how I feel
Treat you special like a queen, cool down, make we fire down

O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya
Gimme the green light

O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-ya oh, oya, oya
O ya-ya-oya
Gimme the green light

I'm all over, you know it takes two to tangle
Make we dey close like Onipanu and Palm Groove
Baby no hide, how you dey feel? You want love?
Scared of heartbreak, of heartbreak, I know
You know it takes two to tangle

(Ma gbe tibi sa) close like Onipanu and Palm Groove
(Ma gbe tibi sa) how you dey feel? You want love?
(Ma gbe tibi sa) heartbreak, of heartbreak, I know

Omoge, omoge, wetin dey sup? (Ah-ahn)
I dey wait, I dey wait for you to give me sign (sign)
Give me the, give me the, give me the green light (green light)
Make we dey, make we dey, make we dey fire down (fire down)

Kilode? Kilode? Why you dey dull? (Ah-ahn)
I no dey, I no dey like to dey blow my mind (blow my mind)
Give me chance make I show you how I feel
Treat you special like a queen, cool down, make we fire down

Cool, cool, cool, cool (giddem)
Onipanu, Onipa-pa, Palm Groove
Palm Groove, pa-groo-groo-pa-groove
Palm Groove, pa-groo-groo-pa-groove

Cool, cool, cool, cool
Onipanu, Onipa-pa, Palm Groove
Palm Groove, pa-groo-groo-pa-groove
Palm Groove, pa-groo-groo-pa-groove

luz verde

Ba-
(P)
Ba-, ba-, bebé

Shaba daba di, dibi-dibi, dibi da
Dibi-daba di, dibi-dibi, dibi ayy

Olamide oh-oh, Olamide
Olamide, oh nena, Olamide (dale)
Chica, chica, ¿qué pasa? (Ah-ahn)

Estoy esperando, estoy esperando que me des una señal (señal)
Dame la, dame la, dame la luz verde (luz verde)
Hagamos, hagamos, hagamos fuego (fuego)
¿Qué pasa? ¿Qué pasa? ¿Por qué te estás demorando? (Ah-ahn)

No me gusta perder la cabeza (perder la cabeza)
Dame una oportunidad para mostrarte cómo me siento
Tratarte especial como una reina, cálmate, hagamos fuego

O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya
Dame la luz verde

O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya
Dame la luz verde

Estoy por todas partes, sabes que se necesitan dos para bailar tango
Acercémonos como Onipanu y Palm Groove
Nena, no te escondas, ¿cómo te sientes? ¿Quieres amor?
Asustada por el desamor, el desamor, lo sé

Dices que parezco Casanova
Para aquellos a quienes amo, nena, me esfuerzo
La mujer que no ama, es la que rompe corazones
Nena, no termines la película, yo no la comencé

¿Eres tú la que quiero tener, JNeck conectado a tu WiFi, Glo Ilimitado?
Si me das muerte, gbess, me volveré adicto
Tirar cacahuetes de Karashin directo a la red

(No te detengas) para bailar, baila-na-na
(No te detengas) para zigzaguear, zaga-zagou
(No te detengas) para agarrar, agarra oh
(No te detengas) para beber como Mufutau

Chica, chica, ¿qué pasa? (Ah-ahn)
Estoy esperando, estoy esperando que me des una señal (señal)
Dame la, dame la, dame la luz verde (luz verde)
Hagamos, hagamos, hagamos fuego (fuego)

¿Qué pasa? ¿Qué pasa? ¿Por qué te estás demorando? (Ah-ahn)
No me gusta perder la cabeza (perder la cabeza)
Dame una oportunidad para mostrarte cómo me siento
Tratarte especial como una reina, cálmate, hagamos fuego

O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya
Dame la luz verde

O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya, oya, oya
O ya-ya-oya
Dame la luz verde

Estoy por todas partes, sabes que se necesitan dos para bailar
Acercémonos como Onipanu y Palm Groove
Nena, no te escondas, ¿cómo te sientes? ¿Quieres amor?
Asustada por el desamor, el desamor, lo sé
Sabes que se necesitan dos para bailar

(No te detengas) acércate como Onipanu y Palm Groove
(No te detengas) ¿cómo te sientes? ¿Quieres amor?
(No te detengas) desamor, el desamor, lo sé

Chica, chica, ¿qué pasa? (Ah-ahn)
Estoy esperando, estoy esperando que me des una señal (señal)
Dame la, dame la, dame la luz verde (luz verde)
Hagamos, hagamos, hagamos fuego (fuego)

¿Qué pasa? ¿Qué pasa? ¿Por qué te estás demorando? (Ah-ahn)
No me gusta perder la cabeza (perder la cabeza)
Dame una oportunidad para mostrarte cómo me siento
Tratarte especial como una reina, cálmate, hagamos fuego

Calmado, calmado, calmado, calmado (dale)
Onipanu, Onipa-pa, Palm Groove
Palm Groove, pa-groo-groo-pa-groove
Palm Groove, pa-groo-groo-pa-groove

Calmado, calmado, calmado, calmado
Onipanu, Onipa-pa, Palm Groove
Palm Groove, pa-groo-groo-pa-groove
Palm Groove, pa-groo-groo-pa-groove

Escrita por: