Road 2 Russia (Dem Go Hear Am) (feat. Phyno)
Eh eh ehhh, eh eh eh eh ehhh
Eh eh eh eh eh eh eh ehhh
Eh eh eh eh eh ehh
Pheelz Mr Producer
Eh, eh ah eh
Dem go chop am today
Even if I dey sleep oh
I remember where the post e dey
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh eh
Dem go chop am today oh ohh
Even if I dey sleep oh, eh eh
I remember where the post e dey
Them gats to chop am, today
We gats to give them, today
We give them leg over, today
Give them Hat trick, today
Fire shot oh, like Rasheed Yekini dey do
Fire shot oh, like Sunday Oliseh dey do
We no retire, today
We go dey fire, today
Paraji the spirit, today
Fall on me oh, today
Fire shot oh, like Oparaji dey do
Die on the line oh, like Oparaji dey do. Yeh
Se se, se se
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh eh
Dem go chop am today oh oh ohh
Even if I dey sleep oh, yeh
I remember where the post e dey
Eh ah eh eh eh
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh
Dem go chop am todsy oh oh ohh ohh
Even if I dey sleep oh
I remember where the post e dey
Super Eagles, e dey
Spread the wings oh, e dey
Show them something oh, today
Yokad the net oh, today
We must to show them, something wey them never see
Them go hear am oh, something wey them never hear
Chai, Alex Iwobi, e dey
Victor Moses, e dey
Muhammed Onye Ball oh, e dey
Mikel Obi, e dey
See, when them enter oh, ah ah other teams lugana
Them want to try us oh, ah ah obanje gaba
Se se, se se
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh eh
Them go chop am today oh oh ohh
Even if I dey sleep oh, yeh
I remember where the post e dey
Eh ah eh eh eh
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh
Dem go chop am today oh oh ohh ohh
Even if I dey sleep oh seh
I remember where the post e dey chai
Haitayo dey here? E dey!
Amachi dey here? E dey!
Kochile dey here? E dey e dey e dey e dey!
Chai, Shetins Obiafu, e dey!
The boys e bia ball, e dey!
Nigeria dey here? E dey e dey e dey e dey!
Chai, Ighalo gba shot, e dey!
Defense padabo, e dey!
Attack e wesi, e dey e dey e dey e dey e dey!
Seh, chai, e dey, seh, e dey
Iheanacho nanu- e dey e dey e dey e dey e dey!
Ohazi nanu, e dey e dey e dey!
Coach Rohr, Ale bia Super Eagle
Ale bia mu, aLe bia mu
Ale bia mu, ale bi
Russia 2018, se mu chinsu Walai!
Se mu chinsuuuu
Camino a Rusia (Dem Go Hear Am) (feat. Phyno)
Eh eh ehhh, eh eh eh eh ehhh
Eh eh eh eh eh eh eh ehhh
Eh eh eh eh eh ehh
Pheelz Mr Producer
Eh, eh ah eh
Hoy van a disfrutarlo
Aunque esté dormido oh
Recuerdo dónde está el arco
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh eh
Hoy van a disfrutarlo oh ohh
Aunque esté dormido oh, eh eh
Recuerdo dónde está el arco
Tienen que disfrutarlo, hoy
Tenemos que darles, hoy
Les damos un buen espectáculo, hoy
Damos un Hat trick, hoy
Disparamos oh, como lo hace Rasheed Yekini
Disparamos oh, como lo hace Sunday Oliseh
No nos retiramos, hoy
Vamos a disparar, hoy
Paraji el espíritu, hoy
Cae sobre mí oh, hoy
Disparamos oh, como lo hace Oparaji
Muere en la línea oh, como lo hace Oparaji. Yeh
Se se, se se
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh eh
Hoy van a disfrutarlo oh oh ohh
Aunque esté dormido oh, yeh
Recuerdo dónde está el arco
Eh ah eh eh eh
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh
Hoy van a disfrutarlo oh oh ohh ohh
Aunque esté dormido oh
Recuerdo dónde está el arco
Super Águilas, ahí están
Extiendan las alas oh, ahí están
Muéstrales algo oh, hoy
Yokad la red oh, hoy
Debemos mostrarles, algo que nunca han visto
Lo van a escuchar oh, algo que nunca han oído
Chai, Alex Iwobi, ahí está
Victor Moses, ahí está
Muhammed Onye Ball oh, ahí está
Mikel Obi, ahí está
Mira, cuando entran oh, ah ah otros equipos se asustan
Quieren probar con nosotros oh, ah ah obanje gaba
Se se, se se
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh eh
Hoy van a disfrutarlo oh oh ohh
Aunque esté dormido oh, yeh
Recuerdo dónde está el arco
Eh ah eh eh eh
Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh
Hoy van a disfrutarlo oh oh ohh ohh
Aunque esté dormido oh seh
Recuerdo dónde está el arco chai
¿Haitayo está aquí? ¡Está aquí!
¿Amachi está aquí? ¡Está aquí!
¿Kochile está aquí? ¡Está aquí, está aquí, está aquí, está aquí!
Chai, Shetins Obiafu, ¡está aquí!
Los chicos están jugando, ¡están aquí!
¿Nigeria está aquí? ¡Está aquí, está aquí, está aquí, está aquí!
Chai, Ighalo dispara, ¡está aquí!
Defensa padabo, ¡está aquí!
Ataque e wesi, ¡está aquí, está aquí, está aquí, está aquí, está aquí!
Seh, chai, está aquí, seh, está aquí
Iheanacho nanu- ¡está aquí, está aquí, está aquí, está aquí, está aquí!
Ohazi nanu, ¡está aquí, está aquí, está aquí!
Entrenador Rohr, ¡Ale bia Super Eagle!
¡Ale bia mu, aLe bia mu!
¡Ale bia mu, ale bi!
Rusia 2018, ¡se mu chinsu Walai!
¡Se mu chinsuuuu!