Blessings
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Run
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Korikiri boy don price property for the island
Finally I'm moving out of the zanga
Anything I touch e come dey sound hot
Oooh
I remember when I no dey kolo
Wey the keys for my pambam
Now I put the barney on designer
Cause when oluwa bless you
You redefine her
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout o
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth
No ooooooo
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Say na me wey hold the map
So dem follow me without torchlight o
Talk is cheap for the mouth
Dem mama dem papa whole life o
Anybody wey get problem
Come follow me cross border
Anyhow e be Jah go solve them
I'ma bad boy from porter
So I want all the fake people them to die
I no go follow dem sympathize
Forget dig hundredi alert
God is real I can testify
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth o
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout oh no
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth
No ooh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh, wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Segnungen
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Lauf
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Der Korikiri-Junge hat Immobilien auf der Insel bewertet
Endlich ziehe ich aus der Zanga aus
Alles, was ich berühre, fängt an zu glänzen
Oooh
Ich erinnere mich, als ich nicht verrückt war
Wo die Schlüssel für mein Zimmer waren
Jetzt ziehe ich Designer-Klamotten an
Denn wenn Oluwa dich segnet
Veränderst du alles
Ayayaya ah, ah ah
Ich kann nicht schreien
Mit den Segnungen in meinem Leben
Kann ich mich nicht entscheiden, den Mund zu halten
Ayayaya ah, ah ah
Ich kann nicht schreien o
Mit den Segnungen in meinem Leben
Kann ich mich nicht entscheiden, den Mund zu halten
Nein ooooooo
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Sag, ich bin der, der die Karte hält
Also folgen sie mir ohne Taschenlampe o
Reden ist billig für den Mund
Das ganze Leben ihrer Mamas und Papas o
Jeder, der ein Problem hat
Komm mit mir über die Grenze
Egal wie es ist, Jah wird es lösen
Ich bin ein böser Junge aus dem Hafen
Also will ich, dass alle falschen Leute sterben
Ich werde nicht mit ihnen mitleiden
Vergiss die hundert Alerts
Gott ist echt, ich kann bezeugen
Ayayaya ah, ah ah
Ich kann nicht schreien
Mit den Segnungen in meinem Leben
Kann ich mich nicht entscheiden, den Mund zu halten o
Ayayaya ah, ah ah
Ich kann nicht schreien oh nein
Mit den Segnungen in meinem Leben
Kann ich mich nicht entscheiden, den Mund zu halten
Nein ooh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh, wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh