395px

Bendiciones

Omah Lay

Blessings

Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh

Run

Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh

Korikiri boy don price property for the island
Finally I'm moving out of the zanga
Anything I touch e come dey sound hot
Oooh

I remember when I no dey kolo
Wey the keys for my pambam
Now I put the barney on designer
Cause when oluwa bless you
You redefine her
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout o
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth
No ooooooo

Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh

Say na me wey hold the map
So dem follow me without torchlight o
Talk is cheap for the mouth
Dem mama dem papa whole life o
Anybody wey get problem
Come follow me cross border
Anyhow e be Jah go solve them
I'ma bad boy from porter
So I want all the fake people them to die
I no go follow dem sympathize
Forget dig hundredi alert
God is real I can testify
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth o
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout oh no
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth

No ooh

Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh, wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh

Bendiciones

Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh

Corre

Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh

El chico korikiri ya tiene propiedades en la isla
Finalmente me estoy mudando de la zanga
Todo lo que toco empieza a sonar caliente
Oooh

Recuerdo cuando no estaba loco
Donde estaban las llaves de mi pambam
Ahora le pongo el barney a lo de diseñador
Porque cuando oluwa te bendice
La redefinición llega
Ayayaya ah, ah ah
No puedo gritar
Con las bendiciones en mi vida
No puedo decidir cerrar la boca
Ayayaya ah, ah ah
No puedo gritar o
Con las bendiciones en mi vida
No puedo decidir cerrar la boca
No ooooooo

Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh

Digo que soy yo quien tiene el mapa
Así que me siguen sin linterna o
Hablar es barato para la boca
La vida de sus mamás y papás o
Cualquiera que tenga problemas
Venga, sígame a cruzar la frontera
De cualquier manera, Jah lo resolverá
Soy un chico malo de porter
Así que quiero que toda la gente falsa muera
No voy a seguirles el juego
Olvídense de la alerta de cien
Dios es real, puedo testificar
Ayayaya ah, ah ah
No puedo gritar
Con las bendiciones en mi vida
No puedo decidir cerrar la boca o
Ayayaya ah, ah ah
No puedo gritar oh no
Con las bendiciones en mi vida
No puedo decidir cerrar la boca

No ooh

Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh, wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh

Escrita por: Omah Lay / Hildo Salvaterra / Ildimauro / Hildo